Kennee at 28-10-2010 10:09 PM (14 years ago) (m) Money go do una Sontin
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 28-10-2010 10:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Ugly + money,na im dey reign o!
abi ooooo.....na d tin wey dey reign be that jooor
Posted: at 29-10-2010 09:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ade_su_wa at 29-10-2010 11:02 AM (14 years ago) (f) abeg make una consider una children ooo. Abi una go like make their classmate dey insult dem for class... But Money rules the world, so we go just try balance equation Posted: at 29-10-2010 11:02 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chuka4fun at 29-10-2010 11:17 AM (14 years ago) (m) Ugly + money,na im dey reign o!
abi ooooo.....na d tin wey dey reign be that jooor gf your my kind of girl how can we meet but you will only the 15 gf hop yu dont mind Posted: at 29-10-2010 11:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HABA
Posted: at 29-10-2010 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Selu at 29-10-2010 02:40 PM (14 years ago) (m) Fine girl make sense but their shakara too much, make she ugly but make e no too much plus the money. Fine girl go beg u die. Posted: at 29-10-2010 02:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 29-10-2010 02:42 PM (14 years ago) (m) For Guys do you prefer a fine girl - money or a ugly girl + money
umm, gurl - booty..i will have a rethink about that in 154yrs time
2.0. Posted: at 29-10-2010 02:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Let me finish my beer first b4 i will chose Posted: at 29-10-2010 03:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sweetrae at 29-10-2010 03:57 PM (14 years ago) (f) fine boy with money Posted: at 29-10-2010 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 29-10-2010 03:59 PM (14 years ago) (f) Sure baby shaking no dey that one and i hope ur enjoying ur weekend sha?  i'm trying to
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 29-10-2010 03:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I PREFER INWARD BEAUTY. AND SHE WILL BE OK FINANCIALLY INCASE I WILL FLYING AWAY HOME SOONER THAN EXPECTED Posted: at 29-10-2010 04:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abdulk at 29-10-2010 04:16 PM (14 years ago) (m) Beauty is a relative term, outward beauty will always fade but not the one inside, Money will always take care of itself Posted: at 29-10-2010 04:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyin at 12-11-2010 06:15 PM (14 years ago) (f) abeg make una consider una children ooo. Abi una go like make their classmate dey insult dem for class... But Money rules the world, so we go just try balance equation
lol. Posted: at 12-11-2010 06:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 12-11-2010 06:18 PM (14 years ago) (f) i prefer my self to be rich u wan chop other person money heheheheh na wao
lol. Posted: at 12-11-2010 06:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 12-11-2010 06:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pepesy at 12-11-2010 06:56 PM (14 years ago) (f) Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me  lol! babe,,, u knw,,, anything can happen @ any time. its gud u swag wit d one u can be wit in case of necessity Posted: at 12-11-2010 06:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 12-11-2010 06:59 PM (14 years ago) (f) Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me  lol.you have to glue his hands. Posted: at 12-11-2010 06:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Selu at 12-11-2010 08:02 PM (14 years ago) (m) Wowo 4 meantime aslong as he no go touch me  lol! babe,,, u knw,,, anything can happen @ any time. its gud u swag wit d one u can be wit in case of necessity You thought same as i would. Not the type that after sometime you start blaming the day u did it, people around for not advising and others. Posted: at 12-11-2010 08:02 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
None of d Above,me na fine boy,fine girl must surely come my way?it left 4 me 2 choose d 1 wit cash,ego,owo,igho,pepe.cheda al na slangs 4 money.. Posted: at 30-03-2012 06:04 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I support d first comment jawee, money can change ugly to beautiful girl, so dats my own view. Posted: at 9-01-2014 03:12 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |