END TIME
for the whole UNIVERSE
so u find like this..wow!!
Posted: at | |
Quote from: Teeteeylaryor on 27-10-2010 06:40 PM wetin i do you END TIME for the whole UNIVERSE so u find like this..wow!!
| |||||
amen ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: federico on 27-10-2010 06:09 PM hahahaha...i like that church maybe you too na pastor ?
| |||||
Fake prophet like terry Reply
| |||||
bode why u dey exclude urself.u wan tell me say u and that prophet are not partners? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 28-10-2010 06:46 AM bode why u dey exclude urself.u wan tell me say u and that prophet are not partners? I ever mention to you say I be prophet before... no be you them ordain prophet?![]()
| |||||
i said they wan ordain me but na becos i no fit do 20 days dry fasting na im dem withdraw me.take note ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 28-10-2010 07:55 AM i said they wan ordain me but na becos i no fit do 20 days dry fasting na im dem withdraw me.take note Na people like you go start prophet work without going through the normal procedure come dey use that opportunity dey invite all worshippers for special services at home now
| |||||
if na home service na that one specialize one but if na dis kind deliverance wey ur partner dey do,my hand no dey oo ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 27-10-2010 07:16 PM Quote from: Teeteeylaryor on 27-10-2010 06:21 PM :'( :'( :'( :'( Teeteelayo, you need my deliverance for 7 days night and day vigil. Remember, thou shall not doubt, argue or protest against the manbof God...only God can help..... END TIME I like this church business. I am coming to Nigeria to start my own ' church business' Kris where are you, an my right hand man, you are in charge of tithes and offerings but am in charge of female deliverance only !!!! 14_Inches ![]() halleluyah preacher man... abeg, sumbody shout halleluyah again... nnamukwu... dede, everything wey you talk na true... 14:14... ![]()
| |||||
![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 27-10-2010 07:23 PM But kris before start, I will take you to Okija shrine to swear that you will not steal my miry and my women, ooh. Sorry God's money apologies for the slip of my fingers. If you date steal my money, o will send bakasi and egbesu boys to kidnap you... 14_inches ![]() ![]() for wetin now? ![]() bros, you sabi me pass like that now... no be to dey collect tithes and offerings.... na the work wey i dey do gongo be dat... just no worry yourself.. dede, nsowu a diro.. no problem gha dede... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 28-10-2010 10:22 AM Quote from: 14_Inches_Long on 27-10-2010 07:23 PM But kris before start, I will take you to Okija shrine to swear that you will not steal my miry and my women, ooh. Sorry God's money apologies for the slip of my fingers. If you date steal my money, o will send bakasi and egbesu boys to kidnap you... 14_inches ![]() ![]() for wetin now? ![]() bros, you sabi me pass like that now... no be to dey collect tithes and offerings.... na the work wey i dey do gongo be dat... just no worry yourself.. dede, nsowu a diro.. no problem gha dede... ![]() HAllelujah
| |||||
kris and money matter... Reply
| |||||
Quote from: bodeniyi on 28-10-2010 10:29 AM Quote from: Kristiantus on 28-10-2010 10:22 AM Quote from: 14_Inches_Long on 27-10-2010 07:23 PM But kris before start, I will take you to Okija shrine to swear that you will not steal my miry and my women, ooh. Sorry God's money apologies for the slip of my fingers. If you date steal my money, o will send bakasi and egbesu boys to kidnap you... 14_inches ![]() ![]() for wetin now? ![]() bros, you sabi me pass like that now... no be to dey collect tithes and offerings.... na the work wey i dey do gongo be dat... just no worry yourself.. dede, nsowu a diro.. no problem gha dede... ![]() HAllelujah ![]() thank you brother bode... na true sef, you're hereby assign to praise & worship department.
| |||||
Quote from: federico on 28-10-2010 10:36 AM kris and money matter... ![]() ![]() ![]() fedeco, no near our church at all o.... ![]() ![]()
| |||||
HAllelujah [/quote] Amen... ![]() thank you brother bode... na true sef, you're hereby assign to praise & worship department. [/quote] How much per sunday? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() you never start work you dey talk of money... i don begin dey suspect you. ![]()
| |||||
Quote from: 14_Inches_Long on 27-10-2010 07:16 PM Quote from: Teeteeylaryor on 27-10-2010 06:21 PM :'( :'( :'( :'( Teeteelayo, you need my deliverance for 7 days night and day vigil. Remember, thou shall not doubt, argue or protest against the manbof God...only God can help..... END TIME I like this church business. I am coming to Nigeria to start my own ' church business' Kris where are you, an my right hand man, you are in charge of tithes and offerings but am in charge of female deliverance only !!!! 14_Inches na you won do me deliverance.......... bros ehy hope say u no be that fake pastor we talk....... ![]() ![]() A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: federico on 27-10-2010 06:09 PM hahahaha...i like that church y u no go like the church. no worry shebi your wife go follow you go
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot