HAAAAAAAAAA KRISTIANUSSSSSSSSSSSSSSSSSS (Page 2)

Date: 28-10-2010 7:31 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 [2] 3 4
- omotoyosolabisi at 29-10-2010 03:49 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 03:43 PM
you mean your tolotolo yarsh?
\




i go kiss sory kill you ooooooooooo
Posted: at 29-10-2010 03:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 03:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-10-2010 03:49 PM
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 03:43 PM
you mean your tolotolo yarsh?
\




i go kiss sory kill you ooooooooooo
Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-10-2010 03:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-10-2010 03:57 PM (13 years ago)
(f)
u even dey kiss sef, u sabi kiss
Posted: at 29-10-2010 03:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 04:15 PM (13 years ago)
(m)
try me then....
Posted: at 29-10-2010 04:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 29-10-2010 04:29 PM (13 years ago)
(f)
Abi u no see as kris spoil mouth
Posted: at 29-10-2010 04:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 04:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 29-10-2010 04:29 PM
Abi u no see as kris spoil mouth
abegi, no disturb our romance jare... Angry
Posted: at 29-10-2010 04:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 04:34 PM (13 years ago)
(m)
ooooooooooooooooohhhh... where omotoyoso dey sef?
Posted: at 29-10-2010 04:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-10-2010 04:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 04:34 PM
ooooooooooooooooohhhh... where omotoyoso dey sef?



my rove am here,

na dat girl wan disturb our romance
Posted: at 29-10-2010 04:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-10-2010 04:45 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-10-2010 04:38 PM
Quote from: Kristiantus on 29-10-2010 04:34 PM
ooooooooooooooooohhhh... where omotoyoso dey sef?



my rove am here,

na dat girl wan disturb our romance


haaaaaaaaaaaaaa
no wahala i don catch the two of you
na u the two of u i go use for my next post
Watchout
so na me dey disturb una romance abi
after u spoil mouth bcos of tolotolo
se na dat rotten mouth u wan use kiss toyosi
i see say she self must baaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaddddddd
Posted: at 29-10-2010 04:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ramadan24 at 29-10-2010 04:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 29-10-2010 04:29 PM
Abi u no see as kris spoil mouth

If You Canr Make A Show Dont Spoil It Nah

The Guy Don Dey Cloud 9 You Come Carry Your Leg Enter Where Dey No Invite You
Posted: at 29-10-2010 04:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bodeniyi at 29-10-2010 04:49 PM (13 years ago)
(m)
I tire for ram oo
Posted: at 29-10-2010 04:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-10-2010 05:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Ramadan24 on 29-10-2010 04:47 PM
Quote from: florish4love on 29-10-2010 04:29 PM
Abi u no see as kris spoil mouth

If You Canr Make A Show Dont Spoil It Nah

The Guy Don Dey Cloud 9 You Come Carry Your Leg Enter Where Dey No Invite You
thank you jare my brother...
na so she dey put nose for wetin no concern am...
Posted: at 29-10-2010 05:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-10-2010 05:38 PM (13 years ago)
(f)
@florish4love, wetin be your problem now? na me talk say make u know get rove for NP, abi u wan taste krist honeypot, chance dey ooooooooooo

i no be felix wey no want make anybody follow am chop federico.
Posted: at 29-10-2010 05:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 29-10-2010 05:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 28-10-2010 07:31 PM
You know kristianus likes crying very well


see wat happened when he was 3years old
hahahahahhhhhaaaa

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 29-10-2010 05:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 30-10-2010 10:52 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-10-2010 05:38 PM
@florish4love, wetin be your problem now? na me talk say make u know get rove for NP, abi u wan taste krist honeypot, chance dey ooooooooooo

i no be felix wey no want make anybody follow am chop federico.



haaaaaa i swear to God ooooooooooooooooooooo i be Virgin ooooooooo Walai
ma true i dey talk
make una no spoil me ooo cos i no sabi wetin u dey call honeypot oooo
i dey jss1 as u see me so
Posted: at 30-10-2010 10:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 30-10-2010 10:57 AM (13 years ago)
(f)
@florish4love, i swear my grand mother is still a virgin
Posted: at 30-10-2010 10:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 30-10-2010 11:16 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 30-10-2010 10:57 AM
@florish4love, i swear my grand mother is still a virgin



hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm toyosiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii


which she adopted ur mother abi Huh??
u try
Posted: at 30-10-2010 11:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 30-10-2010 11:20 AM (13 years ago)
(f)
@florish4love, since you still be virgin, my grandmother and mother are still virgin. me i be holy mary
Posted: at 30-10-2010 11:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 30-10-2010 11:21 AM (13 years ago)
(m)
nah wah ohh

Posted: at 30-10-2010 11:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 30-10-2010 11:34 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: just2sexy on 30-10-2010 11:21 AM
nah wah ohh


nah wah wetin?
Posted: at 30-10-2010 11:34 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4