Fire Guts Dokpesi’s AIT, Raypower In Kano (Page 2)

Date: 30-10-2010 12:29 pm (14 years ago) | Author: chris
1 [2]
- princedafe at 1-11-2010 06:19 PM (14 years ago)
(m)
hmmm

wat a pity.

nitel insuarace company will compensate dokpesi
Posted: at 1-11-2010 06:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 2-11-2010 12:54 AM (14 years ago)
(m)
election's around da corner...... Lips Sealed
Posted: at 2-11-2010 12:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- suzylove at 3-11-2010 12:05 PM (14 years ago)
(f)
HW FIRE NO GO GUT AIT/DAAR COM NONESENSE NOT PATHETIC GOOD NEWS WEN DOKEMU NO FIT ATTEND TO ISSUES OF HIS MEDIA HE GO ENTER POLITICS WEY HE DEY FEAR EVERY NIGERIANS PPLE WEY DEY THREATHEN AM.... EVERY PRESIDENT NA HIM DEY THREATHEN DOKEMU. GBENGA ARULEBA NO FIT TALK BETTER THING 4 POLITICS AGAIN COS HIM MASTER WEY EMPLOY AM DEY SUPPORT THE EVIL DOER 4 WE COUNTRY... DOPKESI WISE UP THIS 2011 NO GO FAVOUR U HEAVEN KNWS DAT U ARE A LOSER... FACE U COMMUNICATN BUSINESS UR STAFFS ARENT CNCENTRATNG AGAIN COS U ARE USING THEM 4 IBB CAMPAIGN ORGANISATN MEETING N ALL U STATION JUS DEY BURN 2 ASHES UR DAARSAT NOT JUS GUD LIKE B4 AGAIN AIT NO DEY CLEAR AGAIN N NA ONLY UR CRIMINAL OGA WE JUS DEY SEE AS HE SET HIM HANDS 2 KILL US 4 DIS NATION. GOD 4BID BAD THING N BAD PERSON 4 OUR PRESIDENT........ KIP UR HOME IN OTHER DOKPEMU DOKPESI EDO MAN WEY DEY phyuk UP..
Posted: at 3-11-2010 12:05 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- saffronglory at 3-11-2010 01:49 PM (14 years ago)
(m)
SORRY
Posted: at 3-11-2010 01:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Luville at 3-11-2010 08:06 PM (14 years ago)
(m)
Sorry mate..Good or bad nothing is just right in Nigeria even fire service..na wa oh..
Posted: at 3-11-2010 08:06 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- chicco77 at 26-08-2012 10:34 AM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-08-2012 10:34 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cocoeni at 4-10-2012 03:29 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 4-10-2012 03:29 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions