na wa for all of una sha ooooo Posted: at 3-11-2010 09:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
posted b4
hahahahaha FEDERICO Wetin nah she try nah no talk say nah posted b4 for wetin? why be say truth dey alwayz pepper una for body... abegii.... PB4 jare. Posted: at 3-11-2010 09:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 3-11-2010 10:00 AM (14 years ago) (m) yes,pb4
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-11-2010 10:00 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
posted b4
hahahahaha FEDERICO Wetin nah she try nah no talk say nah posted b4 for wetin? why be say truth dey alwayz pepper una for body... abegii.... PB4 jare. Kristi haha wetin nah ok o i don hear u sha Posted: at 3-11-2010 10:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
posted b4
hahahahaha FEDERICO Wetin nah she try nah no talk say nah posted b4 for wetin? why be say truth dey alwayz pepper una for body... abegii.... PB4 jare. Kristi haha wetin nah ok o i don hear u sha huh? so i don perform miracle for your body be dat... you don start to dey hear word... okay. Posted: at 3-11-2010 10:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 3-11-2010 10:19 AM (14 years ago) (m) miracle kris!!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-11-2010 10:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
miracle kris!!
thank you bros.... its the Lord doing, e dey ogbonga for our eyez... Posted: at 3-11-2010 10:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 3-11-2010 10:26 AM (14 years ago) (f) Announcement!!!!!!!!!!! D CHRISTIAN ASSOCIATION OF NIG. (CAN) HAS DECLARED MR KRIST WANTED 4 PRACTICING JUJULISM USIN D NAME OF GOD Posted: at 3-11-2010 10:26 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Announcement!!!!!!!!!!! D CHRISTIAN ASSOCIATION OF NIG. (CAN) HAS DECLARED MR KRIST WANTED 4 PRACTICING JUJULISM USIN D NAME OF GOD
no let me invoke abutata spirit inside your body o. e dey pain you say i perform miracle? Posted: at 3-11-2010 10:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 3-11-2010 10:37 AM (14 years ago) (m) silkyme,who tell u that one?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-11-2010 10:37 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 3-11-2010 10:38 AM (14 years ago) (m) something dey happen here ooo Posted: at 3-11-2010 10:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
silkyme at 3-11-2010 10:39 AM (14 years ago) (f) Krist wat is d relatnship between light & Darkness, ur juju no fit work 4 my body lol Posted: at 3-11-2010 10:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
silkyme at 3-11-2010 10:40 AM (14 years ago) (f) silkyme,who tell u that one?
Dey dere mk e dey deceive u Posted: at 3-11-2010 10:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Krist wat is d relatnship between light & Darkness, ur juju no fit work 4 my body lol
ask me again first and see whether i no go answer you... Posted: at 3-11-2010 10:44 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
stranz at 3-11-2010 11:56 AM (14 years ago) (m) like it Posted: at 3-11-2010 11:56 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
collete at 3-11-2010 02:36 PM (14 years ago) (f) wow...........u try.this is the first time am enjoying a joke in naijapals.WELL DONE.......... Posted: at 3-11-2010 02:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 3-11-2010 02:39 PM (14 years ago) (m) so u mean u have not been enjoying joke here?ok pay 4 enjoying the joke.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 3-11-2010 02:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Arabmoney2 at 3-11-2010 03:00 PM (14 years ago) (m) Even if somebody has posted it before, you've tried.
when last u see ur doctor?? ask am
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES Posted: at 3-11-2010 03:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terry that man ..... read ECONOMICS for school Posted: at 3-11-2010 03:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I was here! Posted: at 3-11-2010 03:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |