Jesus gratest miracle (Page 2)

Date: 01-11-2010 8:35 pm (13 years ago) | Author: Ugochukwu Terry Ofoegbu
1 [2]
- florish4love at 3-11-2010 06:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on  3-11-2010 06:25 PM
John terry..............wetin u drink b4 u post dis thing?

help me ask am oo abeg
he just dey phyuk up
Posted: at 3-11-2010 06:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 3-11-2010 06:45 PM (13 years ago)
(m)
 E don tell me........he say na star cos am

Posted: at 3-11-2010 06:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 3-11-2010 06:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  3-11-2010 06:42 PM
Quote from: xter on  3-11-2010 06:25 PM
John terry..............wetin u drink b4 u post dis thing?

help me ask am oo abeg
he just dey ***** up

i said i go vex kiss u.
Quote from: xter on  3-11-2010 06:41 PM
Mix am as i talk and u go see wetin u neva see b4.........infact, if u wake up d following day na miracle
i go try do as talk,but u sure say e go work.

Posted: at 3-11-2010 06:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 3-11-2010 06:53 PM (13 years ago)
(m)
Why e no go work...........for confirmation ask baba fela,abacha,nnamdi azikwe,yar adua and many otherrs

Posted: at 3-11-2010 06:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 3-11-2010 07:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on  3-11-2010 06:53 PM
Why e no go work...........for confirmation ask baba fela,abacha,nnamdi azikwe,yar adua and many otherrs
abeg help me ask them cos i no get their address

Posted: at 3-11-2010 07:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 3-11-2010 07:19 PM (13 years ago)
(f)
hehe
Posted: at 3-11-2010 07:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 3-11-2010 07:21 PM (13 years ago)
(m)
Terry, go ask dem by urself naaaa.....shebi na u need am

Posted: at 3-11-2010 07:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 3-11-2010 07:30 PM (13 years ago)
(m)
i need am sha but i no carry their address and i believe say u go do the asking beta.

Posted: at 3-11-2010 07:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 3-11-2010 07:34 PM (13 years ago)
(m)
U need dem address? go to www.onewaytohell.com

Posted: at 3-11-2010 07:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 3-11-2010 07:40 PM (13 years ago)
(m)
ok if i enter there how i go see them cos i dont know the place very well.

Posted: at 3-11-2010 07:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 3-11-2010 08:11 PM (13 years ago)
(m)
Enter the place and u go know say a/c no be fan

Posted: at 3-11-2010 08:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 3-11-2010 08:19 PM (13 years ago)
(m)
hahahaha,but i never sabi the place and i no go see them.

Posted: at 3-11-2010 08:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 3-11-2010 08:20 PM (13 years ago)
(m)
hahahaha,but i never sabi the place and i no go see them.

Posted: at 3-11-2010 08:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 09:54 AM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Terry n xter....cheii... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-11-2010 09:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 09:57 AM (13 years ago)
(m)
funmi abeg e bi like say u go follow xter go bring the address 4 me..

Posted: at 4-11-2010 09:57 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2]