Wether Nyariinya I go skool or I no Go skool I must marry.
Na Por Igbo land wey I see say feofle the pind graduate to marry.
Wetin qoncern marriage and unibersity?




Posted: at | |
Wether Nyariinya I go skool or I no Go skool I must marry. Na Por Igbo land wey I see say feofle the pind graduate to marry. Wetin qoncern marriage and unibersity? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lamb on 3-11-2010 11:36 AM women no think any other thing na marriage nawaooo, lagos own worse pass, them own na by fire by force , me i no understand
| |||||
I think dat right .. bt for me am seriously ready for marriage now .. So if any one of dem in here get to me and we know one another bt u most get a job first ... Reply
| |||||
ok i hav heard Reply![]()
| |||||
Quote from: goldcircle on 3-11-2010 02:15 PM Por My state in Sokoto Wether Nyariinya I go skool or I no Go skool I must marry. Na Por Igbo land wey I see say feofle the pind graduate to marry. Wetin qoncern marriage and unibersity? ![]() ![]() ![]() ![]() The reason be say till tomorrow, Sokoto go remain Sokoto while Igboland fit become Naija power.
| |||||
they can come to me i will marry all of them, no wahala. Reply
| |||||
wat a senseless post Reply
| |||||
In actual scence what the girls are saying is the fact come to think of it who will want his or her daughter to remain a laibility to them after spending their lifely resources on Nigeria never end education, Please the government should do some thing as to save time for them and for those that are already married kindly see reason with our sister's. Reply
| |||||
Quote from: uprising on 2-11-2010 10:32 PM so una sabi say we men dey very important for una life meaning
| |||||
Quote from: xena15 on 2-11-2010 07:12 PM Imagine! 'imagine wetin ![]()
| |||||
Quote from: RAPH2009 on 2-11-2010 09:19 PM Wonder shall never end who tell them say if they finish on time MARRIAGE is automatic for them ? To see a guy that will befriend you is hard as WAEC and to see the one that will lead you to altar is harder as JAMB........lol i tire ooo....... ![]()
| |||||
ceejayyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy Replyu've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
its a pity... Eitherway mk Nigeria continue d strike. I like am. Who say mk una no graduate quick. Am off to work jor Reply
| |||||
husband wahala ReplyI PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
| |||||
chai Reply
| |||||
Quote from: steph85 on 3-11-2010 09:02 PM Quote from: uprising on 2-11-2010 10:32 PM so una sabi say we men dey very important for una life meaning
| |||||
And girls go still dey make mouth like dem be king kong...............even d ones wey don graduate still neva get person to marry them Reply![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Yet some of them come dey challenge men, and so on. Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
UNA BETTER LEAVE THOSE LAZY GIRLS Reply
| |||||
name them! Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot