Female Mathematics (Page 2)

Date: 03-11-2010 2:17 pm (13 years ago) | Author: Baruda
1 [2] 3
- silkyme at 3-11-2010 04:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-11-2010 03:50 PM
Quote from: steph85 on  3-11-2010 03:46 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-11-2010 03:06 PM
Passing...
abeg wait 4 me
Okay......I dey wait!
I wan 4llow, Bisi wait
Posted: at 3-11-2010 04:00 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-11-2010 04:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: silkyme on  3-11-2010 04:00 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-11-2010 03:50 PM
Quote from: steph85 on  3-11-2010 03:46 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-11-2010 03:06 PM
Passing...
abeg wait 4 me
Okay......I dey wait!
I wan 4llow, Bisi wait
Okay...join the line, but no be Bisi, na funmi Cool
Posted: at 3-11-2010 04:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 3-11-2010 11:46 PM (13 years ago)
(m)
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.

Posted: at 3-11-2010 11:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 4-11-2010 01:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: josiahlawson on  3-11-2010 02:17 PM
Proof the Girls are evil

First we state that Girls requires Time and Money to function well,
that means
                     Girls= Time and Money
as We all know that Time is Money
                     Time=Money
therefore
                   Girls= Money x Money= (Money)2

and because Money is the root of all evil
                     
                   SQRT(Money)= Evil

                   Money = SQRT (Evil)

                   Girls= SQRT (Evil)2

 and We are force to conclude the Girls are all evil

Thank You
this na d devil mathematical formula Roll Eyes
Posted: at 4-11-2010 01:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 10:05 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  3-11-2010 11:46 PM
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
hahahahahahaha
Posted: at 4-11-2010 10:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Malcolm_X at 4-11-2010 10:14 AM (13 years ago)
(m)
see them all of dem dey waka pass but if na guyz dey solve this one for all of
them go  comment immediately
girl make una find watin una go take oppose am or else na true talk b dat
Posted: at 4-11-2010 10:14 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- silkyme at 4-11-2010 10:20 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  3-11-2010 11:46 PM
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
Bad belle
Posted: at 4-11-2010 10:20 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Malcolm_X at 4-11-2010 10:34 AM (13 years ago)
(m)
girls, na una sabi oooooooooooooo
Posted: at 4-11-2010 10:34 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 10:36 AM (13 years ago)
(f)
Okay....we don hear!.....
Posted: at 4-11-2010 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 4-11-2010 10:37 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: silkyme on  4-11-2010 10:20 AM
Quote from: terryworld on  3-11-2010 11:46 PM
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
Bad belle
Sis....(whisperin).....Beat am! Grin Grin
Posted: at 4-11-2010 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 4-11-2010 10:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: silkyme on  4-11-2010 10:20 AM
Quote from: terryworld on  3-11-2010 11:46 PM
no mind am.wetin bode do am,if she funmi she go think say na bisi and if she see terry,she go think say na bode.
Bad belle
i tell u say i get bad belle?abeg my bella good oo

Posted: at 4-11-2010 10:39 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- collete at 4-11-2010 10:53 AM (13 years ago)
(f)
ur mate dey win international award as mathematician,na female mathematician u fit be....sorry for ur parents.money wey dey spend for ur head train u for school na for nothing......
Posted: at 4-11-2010 10:53 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 4-11-2010 10:58 AM (13 years ago)
(m)
nne easy oo b4 the poster go vex

Posted: at 4-11-2010 10:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- josiahlawson at 5-11-2010 12:30 PM (13 years ago)
(m)
collete
Na people money way you chop de vex you like this abi you don de vomit that broda money wey you chop last weekend
Posted: at 5-11-2010 12:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Arabmoney2 at 5-11-2010 02:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on  4-11-2010 01:00 AM
Quote from: josiahlawson on  3-11-2010 02:17 PM
Proof the Girls are evil

First we state that Girls requires Time and Money to function well,
that means
                     Girls= Time and Money
as We all know that Time is Money
                     Time=Money
therefore
                   Girls= Money x Money= (Money)2

and because Money is the root of all evil
                     
                   SQRT(Money)= Evil

                   Money = SQRT (Evil)

                   Girls= SQRT (Evil)2

 and We are force to conclude the Girls are all evil

Thank You
this na d devil mathematical formula Roll Eyes
na u and devil dey go school

Posted: at 5-11-2010 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 5-11-2010 02:21 PM (13 years ago)
(m)
Arabmoney2

I know say you fail math for school nain make you call am devil maths
Posted: at 5-11-2010 02:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Arabmoney2 at 5-11-2010 02:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: josiahlawson on  5-11-2010 02:21 PM
Arabmoney2

I know say you fail math for school nain make you call am devil maths
i no dey do maths for school

Posted: at 5-11-2010 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 5-11-2010 10:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on  5-11-2010 02:57 PM
Quote from: josiahlawson on  5-11-2010 02:21 PM
Arabmoney2

I know say you fail math for school nain make you call am devil maths
i no dey do maths for school

bros i like as u confess,
na only quantitative reasoning u do from ur nursery till u finish ur university abi

u too much
lol
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 5-11-2010 10:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 5-11-2010 10:43 PM (13 years ago)
(m)
10/10

Posted: at 5-11-2010 10:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ficole at 6-11-2010 06:19 AM (13 years ago)
(m)
bad mathematician u score 10000/100% u no wat dat means abi
Posted: at 6-11-2010 06:19 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3