Na my Pikin? (Page 3)

Date: 05-11-2010 2:09 pm (14 years ago) | Author: Baruda
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- kaycee22 at 13-11-2010 07:23 AM (14 years ago)
(m)
Arabian u go woundoo.
Posted: at 13-11-2010 07:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 13-11-2010 07:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 12-11-2010 10:14 PM
where arabic?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
i dey wetin be that

Posted: at 13-11-2010 07:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 13-11-2010 11:58 AM (14 years ago)
(m)
10k God, hope say u no wound?
Posted: at 13-11-2010 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 13-11-2010 12:00 PM (14 years ago)
(m)
10k God, hope say u no wound?
Posted: at 13-11-2010 12:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-11-2010 12:01 PM (14 years ago)
(m)
wound wetin?

Posted: at 13-11-2010 12:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 13-11-2010 12:05 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 13-11-2010 06:32 AM
Quote from: nnopretty on 13-11-2010 01:09 AM
nice
yeah,and u look nice also.

terry i don dey jealous oooooo
Posted: at 13-11-2010 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-11-2010 12:09 PM (14 years ago)
(m)
see dis one.abeg no make the girl think say i don marry dis one u dey jealous i wan marry d girl ooo

Posted: at 13-11-2010 12:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 13-11-2010 12:36 PM (14 years ago)
(m)
Terryplanet wetin u know abt marriage? U wan use n dump dis 1! Why u no wan change? Teri! Terree!! Terry. Hw many times i call u?
Posted: at 13-11-2010 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 13-11-2010 12:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 13-11-2010 12:09 PM
see dis one.abeg no make the girl think say i don marry dis one u dey jealous i wan marry d girl ooo

and i be wan come flog u 2nite 4 ur house b4 ooo
but nothing do as u don tell me say na she sey flog u now

make i go look for anoda person wey i go flog
nothing do u
Posted: at 13-11-2010 12:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 13-11-2010 01:15 PM (14 years ago)
(m)
Watta gwan?
Posted: at 13-11-2010 01:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 13-11-2010 01:19 PM (14 years ago)
(f)
demola
big things re gwan
Posted: at 13-11-2010 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 13-11-2010 01:24 PM (14 years ago)
(m)
kaycee,na only once i hear my name.

Posted: at 13-11-2010 01:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- ademola78 at 13-11-2010 02:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 13-11-2010 01:19 PM
demola
big things re gwan

Ja mi si..... Grin
Posted: at 13-11-2010 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 13-11-2010 04:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ademola78 on 13-11-2010 02:01 PM
Quote from: florish4love on 13-11-2010 01:19 PM
demola
big things re gwan

Ja mi si..... Grin
ke ihe obu

Posted: at 13-11-2010 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 13-11-2010 04:58 PM (14 years ago)
(m)
Terryearth i bin think say d gal get sense, bt nw wen she dey run 4low u lyk Ewu lokoja, i wish u hapi f*****g n dumpin, bt rememba say arabian dey wait make u finish makd im take ova.
Posted: at 13-11-2010 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ademola78 at 13-11-2010 05:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on 13-11-2010 04:50 PM
Quote from: ademola78 on 13-11-2010 02:01 PM
Quote from: florish4love on 13-11-2010 01:19 PM
demola
big things re gwan

Ja mi si..... Grin
ke ihe obu

Gini gbasara gi ?  Gbefila... Tongue
Posted: at 13-11-2010 05:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 13-11-2010 05:09 PM (14 years ago)
(m)
old joke
Posted: at 13-11-2010 05:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dorro at 13-11-2010 05:11 PM (14 years ago)
(f)
nice one
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 13-11-2010 05:11 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- nickyvil at 13-11-2010 05:24 PM (14 years ago)
(m)
where my wife deye no dey here
Posted: at 13-11-2010 05:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 13-11-2010 10:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: dorro on 13-11-2010 05:11 PM
nice one
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
nice two
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 13-11-2010 10:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8

Featured Discussions