Skypon2002 at 16-02-2011 02:27 PM (14 years ago) (m) The poster need to be WULU WULU  oya begin dey go wulu wulu master
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-02-2011 02:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
enoibd at 16-02-2011 03:54 PM (14 years ago) (m) oya make una bring d apple com make i use my swork nife am Posted: at 16-02-2011 03:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I FEAR U PEOPLE O. E BE LIKE SAY U GET DIRTY MIND O. WETIN BE DAT TIN SEF? Posted: at 16-02-2011 04:09 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 16-02-2011 07:46 PM (14 years ago) (m) SHARRAAAAAAAAAAAAAAAAAAAPPPPPPPPPPPPP. Posted: at 16-02-2011 07:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mumu, why u come post d replica of your urinary system 4 palsd forum, abi u dey MAD? Posted: at 17-02-2011 12:14 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 17-02-2011 04:02 AM (14 years ago) (m) that girl don spoil finish!! na exactly wetin she get na she post for there. i don mark her face i can not near her at all, she can kill soul.. Posted: at 17-02-2011 04:02 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bro, follow me see ooo!!! dat girl be correct mumu. Posted: at 17-02-2011 07:53 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 08:10 AM (14 years ago) (m) this is irritating...poster u sure sey no b ur own? Posted: at 17-02-2011 08:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
obviously, na her own. dat na why she dey call forum pals dirthy mind...she be correct mumu Posted: at 17-02-2011 08:17 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 08:59 AM (14 years ago) (m)  oh...she dey find customer? tell am sey we no do o Posted: at 17-02-2011 08:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 17-02-2011 09:01 AM (14 years ago) (f) so apple get honeypot
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 17-02-2011 09:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 09:05 AM (14 years ago) (m) till u tell us Posted: at 17-02-2011 09:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enoibd at 17-02-2011 09:08 AM (14 years ago) (m) oya make una bring dat apple com make i take my sword butcher am Posted: at 17-02-2011 09:08 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Freesmile at 17-02-2011 10:40 AM (14 years ago) (m) Rubbish post! Posted: at 17-02-2011 10:40 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 10:52 AM (14 years ago) (m) abi u wan put ur banana 4 inside the apple? make e come dey fruity juicy.. Posted: at 17-02-2011 10:52 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enoibd at 17-02-2011 11:13 AM (14 years ago) (m) na ur mind u just dey speak so Posted: at 17-02-2011 11:13 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
odobo at 17-02-2011 11:15 AM (14 years ago) (m) Luks like a disvirgined apple Posted: at 17-02-2011 11:15 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 11:33 AM (14 years ago) (m) if na play stop am o,dat rotten apple Posted: at 17-02-2011 11:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Diadem at 17-02-2011 12:10 PM (14 years ago) (f) I dont have a dirty mind but am still wondering how I got to this page.
You are whom you choose to be...xx Posted: at 17-02-2011 12:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 12:21 PM (14 years ago) (m) crawl out naw Posted: at 17-02-2011 12:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |