for wetin

u set up kissing class abi?


i was o.. i no vex again maybe i might need the kissing class 2 just incase u no like my kiss


Posted: at | |
Quote from: sobeit on 11-11-2010 12:15 AM Quote from: diplomatik on 11-11-2010 12:14 AM Quote from: my*****sweet on 10-11-2010 04:39 PM Missbarbie i hope ur bf sabi kiss u sha bcs if he no sabi pls let me know for wetin ![]() u set up kissing class abi? ![]() ![]() i was o.. i no vex again maybe i might need the kissing class 2 just incase u no like my kiss ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-11-2010 12:16 AM Quote from: sobeit on 11-11-2010 12:14 AM i close my eye na dey wait for the kiss as you still dey far na so sleep come catch me ![]() ![]() ok lemme give u again... wait lemme try bluetooth it ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
which one be this naa wait let me teach you how to kiss with tongue ok Reply
| |||||
lol Reply![]() i hope u like it oh..i've been working on it for a little bit now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sobeit on 11-11-2010 12:20 AM which one be this naa wait let me teach you how to kiss with tongue ok i no do am well... ![]() ![]() na so DK teach me oo..and i was njoyin' it like that ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
lol you need to prove very fast coz next tme i wanta real kisss but let me manage this one for naa Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
lmao..ok na ...i try jor Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-11-2010 12:22 AM Quote from: sobeit on 11-11-2010 12:20 AM which one be this naa wait let me teach you how to kiss with tongue ok i no do am well... ![]() ![]() na so DK teach me oo..and i was njoyin' it like that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
lmao... ok na but ehmm u dey teach the class 2? Replyif he no say na u show me different style he no go come to ur class o..not to talk of MDS ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
lmao abeg no tell am say i teach you ooo,just tell say you do more practiceby your self na em make you improve but say make e come my class i go teach am sophisticated style b4 two weeks em go become profesional Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
BUT FOR MDS I NO SAY IF HE FOUND OUT SAY WE BOTH KISS..I NO SAY HE GO FIGHT ME TOMORROW BUT DON'T WORRY I GO BUY NGWONGWORO OF HEINEKEN FOR HIM EM GO SITDON Reply
| |||||
lmao rotfl kai! Replyok u dey teach me to lie abi? ![]() ![]() ehen i go tell am...so we gonna practice some more today or tomorrow ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Shhhh...don't talk to loud na.. see as u dey write am for caps Reply![]() is like u want him to catch us abi? ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
LOL WHICH ONE YOU DEY NA YOU NO LIKE PEACE HUH Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-11-2010 12:43 AM Shhhh...don't talk to loud na.. see as u dey write am for caps no baby no vex make i reduce my voice ![]() is like u want him to catch us abi? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ehen...thats better , but come to think i if u wanna talk loud continue ,na ur head e go chop Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-11-2010 12:49 AM ehen...thats better , but come to think i if u wanna talk loud continue ,na ur head e go chop i no na em make me reduce my voice but let me finish naa,you no allow me finish dey talk na so so mmmmm mmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 10-11-2010 11:46 PM Quote from: temi07 on 10-11-2010 07:38 AM Damnit, am the only one with a bf that has ocd, lol, he does'nt hate it but the first time i tried it he found my own clothes and was like," here". i take them and he's still there looking at me like, "honey u can take mine off now". I'm like i like ur shirt its so comfy (its not just that ,he has a certain smell, like axe and old spice and sweat, u might find this dirty but i find it extremely sexy). He is so clueless he's cute, he gave me three of his shirts that day, i still wear them around the house and sometimes i find myself sniffing them but they don't smell like him anymore so thats that. hhehee whats up temi? ![]()
| |||||
lmaoo Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: temi07 on 11-11-2010 12:55 AM Quote from: diplomatik on 10-11-2010 11:46 PM Quote from: temi07 on 10-11-2010 07:38 AM Damnit, am the only one with a bf that has ocd, lol, he does'nt hate it but the first time i tried it he found my own clothes and was like," here". i take them and he's still there looking at me like, "honey u can take mine off now". I'm like i like ur shirt its so comfy (its not just that ,he has a certain smell, like axe and old spice and sweat, u might find this dirty but i find it extremely sexy). He is so clueless he's cute, he gave me three of his shirts that day, i still wear them around the house and sometimes i find myself sniffing them but they don't smell like him anymore so thats that. hhehee whats up temi? ![]() ![]() ![]() ![]() mehn i'm in the middle of upgrade now lol..what of samy ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)