Posted: at | |
Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
ok bros ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Komplicated ReplyVeNi ViDi VeSA!!! ----->
| |||||
Quote from: pkingx on 14-11-2010 11:39 PM Komplicated And devastating I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
@michro must u let every1 kno dat u av a mental problem??..oya will u go nd take ur drugz nd stop constitutin nuisiance in public... Thank u Reply
| |||||
Oga uchex why na Reply![]() no make me vex oooo Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
bros no vex abeg ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
My Boda Mallorca Replythank u jare.......how ur side for espana?..... Anyway sha, Hala Madrid ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 14-11-2010 11:57 PM My Boda Mallorca na mallorca he dey ooo nor be madrid thank u jare.......how ur side for espana?..... Anyway sha, Hala Madrid ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Wetin na madam? ReplyAre u for Madrid or against us? Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 14-11-2010 11:51 PM Oga uchex why na lol vex if u won vex i fit even help u slap am self ![]() no make me vex oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 15-11-2010 12:00 AM Wetin na madam? i dey ur side any time any day if na madrid u day no problem Are u for Madrid or against us? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Dat s just as good as best ReplyNo wonder i dey always like u.....i nor know say na Royal Madrid blood dey smell for ur body ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 14-11-2010 11:59 PM Quote from: xter on 14-11-2010 11:57 PM My Boda Mallorca na mallorca he dey ooo nor be madrid thank u jare.......how ur side for espana?..... Anyway sha, Hala Madrid ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
@xter na d broda first start am oo..if u go back u go see 4 urself..u kno say me no dey find trouble but i sabi welcum am.. Reply
| |||||
leave her ooooo Replyna so so solo she fit do.......na d reason wey i no wan marry her be dat Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 14-11-2010 11:57 PM My Boda Mallorca Bros i dey gbam.....Spanish kingdom dey gbam too thank u jare.......how ur side for espana?..... Anyway sha, Hala Madrid ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: xter on 15-11-2010 12:10 AM leave her ooooo u been dey plan to marry ha? na so so solo she fit do.......na d reason wey i no wan marry her be dat HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: mallorca on 15-11-2010 12:08 AM Quote from: sixtyhoneyy on 14-11-2010 11:59 PM Quote from: xter on 14-11-2010 11:57 PM My Boda Mallorca na mallorca he dey ooo nor be madrid thank u jare.......how ur side for espana?..... Anyway sha, Hala Madrid ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 15-11-2010 12:05 AM Dat s just as good as best No wonder i dey always like u.....i nor know say na Royal Madrid blood dey smell for ur body ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)