Happy
Posted: at | |
Happy if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
ExB bia na my pikin you come put beer for hin front plus all dat food abi?? you wan kill am..or na ur childhood pic be dat?? Reply
| |||||
he resemble his mother na abi e no resemble u? leave am make e chop jare ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
my pikin dey resemble hin father abeg!.oya comot de beer at least! Reply![]()
| |||||
e 4 good if u can join am finish that beer ooo ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
na so you dey look after my pikin when him come spend weekend for your house abi?? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
ur pikin no fine pass u na wetn i won do wit her ReplyI hate nonsense EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
I DEY LAUGH========una no go wound person with laugh here for Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 9-08-2012 01:21 PM ur pikin no fine pass u na wetn i won do wit her I hate nonsense ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 9-08-2012 01:43 PM ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
no na me impregnate myself!!! Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
but e resemble me na say na you e suppose resemble ni? ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
free man to know ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 9-08-2012 02:05 PM but e resemble me na say na you e suppose resemble ni? if so na why you dey ask yeye questions ![]()
| |||||
i just dey wake ni i no cee am well ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
next time wash dat ur dirty eyes wella wella before you look my pikin again you hear? Reply
| |||||
so u care for ur pikin pass me Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
which kind mother go love her husband pass hin pikin??? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot