Ur gf/bf slaps your parents!!!! (Page 4)

Date: 22-11-2010 11:11 am (14 years ago) | Author: Blessing Edet
1 2 3 [4] 5
- xena15 at 22-11-2010 10:03 PM (14 years ago)
(f)
Dem neva born dat idiot wey go slap my mama/papa!

Posted: at 22-11-2010 10:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 22-11-2010 10:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 22-11-2010 10:03 PM
Dem neva born dat idiot wey go slap my mama/papa!
U no serious

Posted: at 22-11-2010 10:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 22-11-2010 10:47 PM (14 years ago)
(f)
Try am see na,u go know say dem no dey roast corn wit petrol!!!

Posted: at 22-11-2010 10:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 22-11-2010 10:50 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 22-11-2010 10:47 PM
Try am see na,u go know say dem no dey roast corn wit petrol!!!
U know say u get belle.
Na wetin just make u dey talk I dey look u.
No worry, born my pickin 4 me make u talk any how again.
I go show u pepper

Posted: at 22-11-2010 10:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 22-11-2010 10:57 PM (14 years ago)
(f)
Belle wey no be ur own sef,u dey make mouth shi shi shi shi shi... Commot 4 road make i pass...

Posted: at 22-11-2010 10:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Michro at 22-11-2010 11:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xena15 on 22-11-2010 10:57 PM
Belle wey no be ur own sef,u dey make mouth shi shi shi shi shi... Commot 4 road make i pass...
So u wan tel me say na landlord still get this belle abi?
It be like say we go go do DNA first thin 2moro morning

Posted: at 22-11-2010 11:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 23-11-2010 09:34 AM (14 years ago)
(f)
una dey vex ooo
Posted: at 23-11-2010 09:34 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- oyindabty at 23-11-2010 09:36 AM (14 years ago)
(f)
CLAIMININ SOME1 ELSE BELLE
Posted: at 23-11-2010 09:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 23-11-2010 09:37 AM (14 years ago)
(f)
WTF?Huh?...is he insane?
Posted: at 23-11-2010 09:37 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 23-11-2010 09:39 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: oyindabty on 23-11-2010 09:36 AM
CLAIMININ SOME1 ELSE BELLE
no mind them
Posted: at 23-11-2010 09:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 23-11-2010 09:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 23-11-2010 09:37 AM
WTF?Huh?...is he insane?
no he is  not isane
Posted: at 23-11-2010 09:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- stanbutto at 23-11-2010 11:44 AM (14 years ago)
(m)
her own don finish , chai, say wetin happen? ha! her own don finish
Posted: at 23-11-2010 11:44 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 23-11-2010 11:45 AM (14 years ago)
(f)
easy man she never slap them
Posted: at 23-11-2010 11:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- norsemen at 23-11-2010 11:50 AM (14 years ago)
(m)
when she is not crazy,even if she is ,well i know my mama,she dont take rubish she go first beat her blue black green bf i come sef
Posted: at 23-11-2010 11:50 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 23-11-2010 12:06 PM (14 years ago)
(f)
Still reading..
Posted: at 23-11-2010 12:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 23-11-2010 12:40 PM (14 years ago)
(f)
ok
Posted: at 23-11-2010 12:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dorro at 23-11-2010 04:17 PM (14 years ago)
(f)
DE THING NO REACH THAT EXTEND NAAAAA
Posted: at 23-11-2010 04:17 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 23-11-2010 04:30 PM (14 years ago)
(f)
i hear u
Posted: at 23-11-2010 04:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- juleshotluv at 23-11-2010 04:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 22-11-2010 11:11 AM
what would be your reaction if this occurs?

it cant happen so i wont think of the reaction.
Posted: at 23-11-2010 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- seajob at 5-03-2012 09:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-11-2010 11:14 AM
tarrrrrrr. the boi dey maddddddddddddddddddddddddddd
dem don born ammmmmmmmmmmmmmmmm
abi na wintch?
who gv am da mind naaaaaaaaaaaaaaa
i go slap am ten tyms
no mata werrin my mama or papa say to am
he has no  right to do such tin
i will gv am the beatin and slapping of his life
if i have acess to ACID sef i go pour am for him bodi\WHAT NONSENCE!

u must be warry babe Smiley
Posted: at 5-03-2012 09:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions