Posted: at | |
| |||||
hmmmm no comment Reply
| |||||
Quote from: juleshotluv on 22-11-2010 07:32 PM Na wetin Michro? I no know o! I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: juleshotluv on 22-11-2010 07:32 PM Na wetin Michro? ask am again maybe e wan become quoting star 4 e here
| |||||
good for u Reply![]()
| |||||
priest don find una come NP since una no dey go church... Reply
| |||||
Quote from: 4kasibe247 on 22-11-2010 07:38 PM Quote from: juleshotluv on 22-11-2010 07:32 PM Na wetin Michro? ask am again maybe e wan become quoting star 4 e hereI am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
i dey come o Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 22-11-2010 07:59 PM i dey come o For where?
| |||||
Quote from: mykelly on 22-11-2010 05:00 PM poster..i ve a confession to make..i once thought you ve cancer of the brain..am i forgiven bad pikin ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 22-11-2010 07:59 PM i dey come o U wan go piss? I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
which one evrybody dey piss una get gono? Reply
| |||||
Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:24 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]() It be like say na him o. I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:24 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:32 PM Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:24 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]() dat conko-mixture wey make my nieghbor wan die if no be say i rush am go hospita.
| |||||
Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:50 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:32 PM Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:24 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: desiresluv20 on 22-11-2010 04:19 PM This is my advice to every grown Naijapal. Very soon the NEW year resolution will step in. If you love, hate, gossip, backbite or any of the sins mentioned in Gal, 5:19-22 , This is your opportunity to confess it. I love Sophie was my first confession and lots to come in.... Ok ............. i confess. DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:32 PM Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:24 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]() That tin wey u give that boy that day don kill the boy. Dem dey look for u o. If u like urself, no near that street o... I don tell u I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: Michro on 22-11-2010 09:01 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:32 PM Quote from: valleydust on 22-11-2010 08:24 PM Quote from: sirdonclemo on 22-11-2010 08:17 PM which one evrybody dey piss una get gono? as u dey inside dat profile pic u com luk lyk dat herbalist wey dey sell gono-cure 4dat yunction... ![]() ![]() ![]() That tin wey u give that boy that day don kill the boy. Dem dey look for u o. If u like urself, no near that street o... I don tell u
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)