Treasure2 at 30-11-2010 04:07 PM (13 years ago) (f) My treasure, how ya side? longest time. na only me get that treasure oh live dem naaa, u no weda dem be L Sophie u no well ooooo. Posted: at 30-11-2010 04:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
I also want brand new BETLEY
Thank God sey no be Bentley u wantSorry na BENTLEY i want oooo.... Posted: at 30-11-2010 04:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-11-2010 04:07 PM (13 years ago) (f) My treasure, how ya side? longest time.
na only me get that treasure oh live dem naaa, u no weda dem be L Sophie............. u no well atall my mama bin tell me dis morning I know Posted: at 30-11-2010 04:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 30-11-2010 04:08 PM (13 years ago) (f) Na wetin u talk, hmmmmm Posted: at 30-11-2010 04:08 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-11-2010 04:10 PM (13 years ago) (f) Reply |
4kasibe247 at 30-11-2010 04:11 PM (13 years ago) (m) hmmm Posted: at 30-11-2010 04:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-11-2010 04:12 PM (13 years ago) (f) i nid anada picanto
Abi u don get another boss wey go buy am 4 u? if i see i go take U know wetin follow am na..... ; hope sey u dey ready ...... Posted: at 30-11-2010 04:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 30-11-2010 04:13 PM (13 years ago) (f) THANK YOU DEAR. OGA NA WETIN U DEY Hmmmmm. Posted: at 30-11-2010 04:13 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 30-11-2010 04:14 PM (13 years ago) (f) bomsiluv, tell her, make she knw sey no be evry body sabi dance for masquarde face. lol Posted: at 30-11-2010 04:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bomsiluv at 30-11-2010 04:16 PM (13 years ago) (f) My treasure, how ya side? longest time.
SWEETIE ME, I DEY FOR ONE CORNER DEY LOOK AS OBJECT DEY FLY. HOW ARE YOU DEAR? My dear, I dey fine o. I just dey joli 4 here. Dat ya medicine work wella.
Abeg close ya eyes make something no 4 enter o.Abi, am glad u r happy. Love uuuuuuuu.
[/color] i talk am Close ya mouth small Sophie. Na everything u see u go talk? Posted: at 30-11-2010 04:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 30-11-2010 04:21 PM (13 years ago) (f) bomsiluv, tell her, make she knw sey no be evry body sabi dance for masquarde face. lol
Oh...... my Treasure................ no worry........................ I go tell her.
Sophie.............. Sophie........................ where dis girl put head................... Sophie.......... ehee come here, no put ya mouth 4 me and Treasure matter again.................... hope sey u don hear me. Posted: at 30-11-2010 04:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 30-11-2010 04:28 PM (13 years ago) (f) Reply |
All i need for this xmas is just 245 packs of condoms Posted: at 30-11-2010 05:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chik2005 at 30-11-2010 06:17 PM (13 years ago) (m) 1500 recharge card
u be woman??? recharge card pikin,u wan use my card call ur girlfriend abi? Posted: at 30-11-2010 06:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chik2005 at 30-11-2010 06:21 PM (13 years ago) (m) for christmas i want my sisters wish to come true she truly deserves it(tearing up)
abeg expantiate d tearing abeg, na wetin NP guys dey think make them know. devoureres plenty here for that levels. Posted: at 30-11-2010 06:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esonu at 30-11-2010 06:22 PM (13 years ago) (m) ??
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 30-11-2010 06:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chik2005 at 30-11-2010 06:24 PM (13 years ago) (m) For me, is journey mercies for every body that will be travelling for the Xmas home and back to our destination. Accident free on the highways and to meet our people in peace.
abeg na flight dey reign now oo. just wish them money to book aero online at least that one cheap. Posted: at 30-11-2010 06:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 30-11-2010 06:26 PM (13 years ago) (f) hmmmm safety is in God's hand, which every route u follow, but knw say all lead to home. lol Posted: at 30-11-2010 06:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chik2005 at 30-11-2010 06:28 PM (13 years ago) (m) Okay!! me, i want you to send just 100,000 naira to my a/c for christmas thank you.Gbam!!!!
inbox me ur account number with ur phone number and 1,500 naira ETISALAT card to call you when i pay in the money. Posted: at 30-11-2010 06:28 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chik2005 at 30-11-2010 06:31 PM (13 years ago) (m) me i dey everyone for bash for my houx on 24th night en4 lashing
i dare u, u no fit host NP members. Posted: at 30-11-2010 06:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |