
@SIXTY YOU EVERY NAAAAAA
Posted: at | |
Quote from: sixtyhoneyy on 3-12-2010 08:35 PM lol ![]() @SIXTY YOU EVERY NAAAAAA my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 3-12-2010 10:16 PM Quote from: sixtyhoneyy on 3-12-2010 08:35 PM lol ![]() @SIXTY YOU EVERY NAAAAAA ![]() ![]()
| |||||
@kabella,,,,My hand no dey for this one wey you talk oooooo. 9ice is not and will never be a local man ooooo, hehehe. All i said was that his new girl friend is not beautiful ATALL. The other payne wey caused pain no fine and this one again no fine, wetin na? ReplyOr maybe 9ice like them ugly ![]() ![]()
| |||||
Thank God for him Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 4-12-2010 03:06 PM @kabella,,,,My hand no dey for this one wey you talk oooooo. 9ice is not and will never be a local man ooooo, hehehe. All i said was that his new girl friend is not beautiful ATALL. The other payne wey caused pain no fine and this one again no fine, wetin na? Or maybe 9ice like them ugly ![]() ![]() @MONI WERE SAYING THE SAME THING, IF 9NICE NO LOCAL HE SHOULD FOR ONLY M-I-S-S, MISS HOLLYWOOD, MISS 9JA, MISS THIS AND MISS THAT, YOU NO SEE TU BABA AND D'BANJ THEM LEVELS. YOU GO UNDERSTAND NAAAAAAAAAAAA ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 4-12-2010 11:12 AM Quote from: kebella on 3-12-2010 10:16 PM Quote from: sixtyhoneyy on 3-12-2010 08:35 PM lol ![]() @SIXTY YOU EVERY NAAAAAA ![]() ![]() MY DEAR NO DIE OOOOOOO BUT THATS THE TRUTH ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
@kebella You talk true sha. But some times if you are a celeb dont date a celeb aswell cus it might not going to work. For Dbanj and Genny Hmmm e no go work. The only guy down there wey i like him style na Tuface.........9ice my guy get a better pretty girl abeg, but not a celebrity. Reply
| |||||
Quote from: kebella on 5-12-2010 10:38 PM Quote from: sixtyhoneyy on 4-12-2010 11:12 AM Quote from: kebella on 3-12-2010 10:16 PM Quote from: sixtyhoneyy on 3-12-2010 08:35 PM lol ![]() @SIXTY YOU EVERY NAAAAAA ![]() ![]() MY DEAR NO DIE OOOOOOO BUT THATS THE TRUTH ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 6-12-2010 10:56 AM Quote from: kebella on 5-12-2010 10:38 PM Quote from: sixtyhoneyy on 4-12-2010 11:12 AM Quote from: kebella on 3-12-2010 10:16 PM Quote from: sixtyhoneyy on 3-12-2010 08:35 PM lol ![]() @SIXTY YOU EVERY NAAAAAA ![]() ![]() MY DEAR NO DIE OOOOOOO BUT THATS THE TRUTH ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no so my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
koool Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 6-12-2010 09:43 AM @kebella You talk true sha. But some times if you are a celeb dont date a celeb aswell cus it might not going to work. For Dbanj and Genny Hmmm e no go work. The only guy down there wey i like him style na Tuface.........9ice my guy get a better pretty girl abeg, but not a celebrity. abi my broda, truth dey bitter shaaa but must be told lol. anyway am available if he think he need someone else... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 3-12-2010 08:06 PM Quote from: MissyBarbie on 3-12-2010 03:57 PM Quote from: moniconyez on 3-12-2010 03:54 PM Taah the girl no fine atall This one no fine reach? na wa oooo i dont no but i think the girl is ok. after all 9nice is a Yeah she is okay..... but point of correction sis 9ice is not a local man oooo....he's one in a million
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 7-12-2010 09:18 AM Quote from: kebella on 3-12-2010 08:06 PM Quote from: MissyBarbie on 3-12-2010 03:57 PM Quote from: moniconyez on 3-12-2010 03:54 PM Taah the girl no fine atall This one no fine reach? na wa oooo i dont no but i think the girl is ok. after all 9nice is a Yeah she is okay..... but point of correction sis 9ice is not a local man oooo....he's one in a million ok correction accepted my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 4-12-2010 03:06 PM @kabella,,,,My hand no dey for this one wey you talk oooooo. 9ice is not and will never be a local man ooooo, hehehe. All i said was that his new girl friend is not beautiful ATALL. The other payne wey caused pain no fine and this one again no fine, wetin na? Or maybe 9ice like them ugly ![]() ![]() Moni for christ sake that gurl is not ugly....i mean, you've not seen her full pic and you keep saying she's not beautiful. take ya time oo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 7-12-2010 09:25 AM Quote from: MissyBarbie on 7-12-2010 09:18 AM Quote from: kebella on 3-12-2010 08:06 PM Quote from: MissyBarbie on 3-12-2010 03:57 PM Quote from: moniconyez on 3-12-2010 03:54 PM Taah the girl no fine atall This one no fine reach? na wa oooo i dont no but i think the girl is ok. after all 9nice is a Yeah she is okay..... but point of correction sis 9ice is not a local man oooo....he's one in a million ok correction accepted ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
9ice, it is well with your soul my guy! Reply
| |||||
Go on soun 9ice. Reply
| |||||
Continue with the good work Reply
| |||||
interesting Reply
| |||||
Quote from: kebella on 3-12-2010 08:06 PM Quote from: MissyBarbie on 3-12-2010 03:57 PM Quote from: moniconyez on 3-12-2010 03:54 PM Taah the girl no fine atall This one no fine reach? na wa oooo i dont no but i think the girl is ok. after all 9nice is a local man lol so u dey call 9ice local man abi? so u be international girl abi?
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)