Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today
na dem provoke God
na Una provoke God as una no fit see sometin comit eyezzzzzzzz
Posted: at | |
Quote from: logten on 3-12-2010 05:20 PM Quote from: xter on 3-12-2010 05:18 PM U need to see how eden sweet dat time Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today na dem provoke God na Una provoke God as una no fit see sometin comit eyezzzzzzzz
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:18 PM U need to see how eden sweet dat time Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:24 PM Bs, its time u keep quiet! Ok?? Y na u born her?
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:24 PM Bs, its time u keep quiet! Ok?? Eh,na! It's there a problem? ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: bittersweet on 3-12-2010 05:27 PM Quote from: xter on 3-12-2010 05:18 PM U need to see how eden sweet dat time Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no mind dem. make dem go ZOO go continue dey play with animals for there
| |||||
Quote from: sobeit on 3-12-2010 05:22 PM Quote from: bittersweet on 3-12-2010 05:21 PM Quote from: sobeit on 3-12-2010 04:40 PM Quote from: bittersweet on 3-12-2010 12:23 PM Quote from: brightossy on 3-12-2010 12:08 PM Quote from: oyindabty on 3-12-2010 11:19 AM Quote from: brightossy on 3-12-2010 09:47 AM I wan pass who dey stand 4 your way? When God finished the creation of Adam and Eve, He told them: I only have two gifts remained: The first is the art of peeing standing... I!!!,I!!!, I!!!,- Adam said "I want it, please, Lord, me, me ... give it to me, yes??It would make my life much easier ... Eva consented, and said that these things have no importance. God therefore gave the gift to Adam. Adam shouted with joy, ran into the garden of Eden and was pissing on trees. He ran on the beach, making various designs with his own pee on the sand. God and Eve noticed the man mad of joy and Eve asked God:What is the other gift? God answered: Brain, Eva, brain ... I had it on my HD! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: oyindabty on 3-12-2010 05:26 PM Quote from: logten on 3-12-2010 05:20 PM Quote from: xter on 3-12-2010 05:18 PM U need to see how eden sweet dat time Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today na dem provoke God na Una provoke God as una no fit see sometin comit eyezzzzzzzz enof fruit dey..but una no fit commot EYE 4 apple, now una dey follow us drag trouser...na wan o
| |||||
Quote from: bittersweet on 3-12-2010 05:25 PM Quote from: sobeit on 3-12-2010 04:43 PM Quote from: bittersweet on 3-12-2010 08:26 AM Quote from: sobeit on 2-12-2010 09:20 PM Quote from: bittersweet on 2-12-2010 08:39 PM Quote from: sobeit on 2-12-2010 08:27 PM @BS...ok as longer as you agreed with me on th physical aspect(strength) a of man, i feel better lol..don't forget i was mainly emphasized @BS....i never said so pls don't get me wrong ...you and i are not perfect..."WE LIVE AND LEARN" ok!on the poster comment.cuz some point she made are absolutely ridiculous(no offence abeg)... for instance waking up at night,cooking,cleaning of the house,changing pampers.etc... all these things are nothing cuz i can do them with ease....wink yes!i agreed with most of the points you made,on the long run women are more stronger.. but saying that men should learn from women make no sense cuz you can't cheat nature ok.. it was designed this way by GOD.... i'm trying to let you know there are certain things that can never be change in this world..period!!! which is nature,whether you are agree with me or not...thats the fact. men are physically stronger,men produce a lot of testosteron than women which has it effect on men,men are superior & suppressor(meaning we are living in a men's world),men are more aggressive than women..on the other hand women are emotionally stronger than men... these are common examples of natural phenomenon that can never be change. On that aggressiveness u`re talking about, I pass you big time,and many other guys,so it`s pointless! But, yes,I agree that guys are physically stronger, but absolutely nothing more than that! Men`s world? Things are changing! As for that "a lot of testosterone ",as u said,what`s a lot(as everything in life)it`s not good! High levels of this hormone are often associated with acts of risky behavior and alcoholism, heart disease risks go up;insomnia and so on! I know that for most of the guys is hard to accept some facts even if they have the scientific proves in front of their eyes, but that doesn't change the facts! But, thanks God,the world is changing! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Take it or leave it! If u would have been living around me, in my friends circle ,u would have been learnt some life lessons which would have changed u for life! I rest my case! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no more comment from me on this issue ![]()
| |||||
Oyin, wetin na? Na u be Bs' lawyer?........and only if u dey around dat time u go know whats up about dat time......na dat time Adam flex pass......but eversince madam eve came...weyyyyy bros adam just dey suffer ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: oyindabty on 3-12-2010 05:28 PM Quote from: bittersweet on 3-12-2010 05:27 PM Quote from: xter on 3-12-2010 05:18 PM U need to see how eden sweet dat time Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no mind dem. make dem go ZOO go continue dey play with animals for there ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
@Sobeit:Better! Reply![]() Live and let live!
| |||||
................... Reply
| |||||
Quote from: logten on 3-12-2010 05:29 PM Quote from: oyindabty on 3-12-2010 05:26 PM Quote from: logten on 3-12-2010 05:20 PM Quote from: xter on 3-12-2010 05:18 PM U need to see how eden sweet dat time Enuff play with lion and monkeys, na u spoil d show ....no wonda dlions still dey jealous till today na dem provoke God na Una provoke God as una no fit see sometin comit eyezzzzzzzz enof fruit dey..but una no fit commot EYE 4 apple, now una dey follow us drag trouser...na wan o to show say una no fit live without us and that women strong pass Una. why did Adam not reject that the Apple knowin full well that it was wrong. abeg go rest you hear i see from ur pics say cold dey catch you. pele
| |||||
I happy say no be oyindabty dey with Adam dat time......she wicked pass eve,she for poison bros Adam ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:30 PM Oyin, wetin na? Na u be Bs' lawyer?........and only if u dey around dat time u go know whats up about dat time......na dat time Adam flex pass......but eversince madam eve came...weyyyyy bros adam just dey suffer Bros Adam dey suffer becos him no say him no fit stand the woman to say no dis is wrong instead him eat *2 of that Apple. to show say him no even get liver sef not to talk of strong
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:36 PM I happy say no be oyindabty dey with Adam dat time......she wicked pass eve,she for poison bros Adam truth i for poison Adam becos him no say wetin Eve do dey wrong but instead of him to rebuke her when she came to him, him took it and eat it infact that was why God was even angry with him. after him go come talk say him strong when him no fit control just one person not to talk of multitude.
| |||||
so u dey suport d bad thing wey eve do abi? Replydont ever complain here again say una women dey suffer when u get belle abi u dey suffer during labour ooo.......na u cause am for urself....blame aunti eve ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 3-12-2010 05:34 PM ................... *************************
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:41 PM so u dey suport d bad thing wey eve do abi? dont ever complain here again say una women dey suffer when u get belle abi u dey suffer during labour ooo.......na u cause am for urself....blame aunti eve ![]() i no dey complain maybe you should read the post/topic again. we dey talk about who strong pass.
| |||||
Quote from: xter on 3-12-2010 05:36 PM I happy say no be oyindabty dey with Adam dat time......she wicked pass eve,she for poison bros Adam ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)