Let Me Do It! (Page 2)

Date: 03-12-2010 2:49 am (14 years ago) | Author: Yetty Ness
1 [2]
- terryworld at 5-12-2010 08:22 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: moztayor on  4-12-2010 10:45 PM
Highly kukuyeke 80%
which 1 be ur own?

Posted: at 5-12-2010 08:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 5-12-2010 03:01 PM (14 years ago)
(m)
 ;Ds

Posted: at 5-12-2010 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 6-12-2010 10:13 AM (14 years ago)
(f)
ok
Posted: at 6-12-2010 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 6-12-2010 10:14 AM (14 years ago)
(f)
Toyosi wetin dey ok you now
Posted: at 6-12-2010 10:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 6-12-2010 10:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on  6-12-2010 10:14 AM
Toyosi wetin dey ok you now



i talk to you  Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-12-2010 10:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 03:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  3-12-2010 07:18 AM
hehehe they should allow florish to fart now.

Yetty u joke 2 dey sweet.
gbam!!!!
na florish be dat
she don dey find way wey she go take mess.
but the nurse ddey always catch am if she wan mess cos her mess na akara bomb.

if she mess 4 the hospital, even the nurse and doctors go fall sick
 
virus mess Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 6-12-2010 03:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 03:34 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: shinapeters on  3-12-2010 02:10 PM
this is the importance of fart!!!!!!!!!!!!

mess is very important.

an average mess goes 50km in a second.
try it and see
 Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 03:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 03:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on  3-12-2010 03:54 PM
dis joke wan make me fart ooo Grin

bros no mess oooooo
abeg sorry 4 us.
 Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 03:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 03:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on  3-12-2010 04:00 PM
no disgcharge here ooo b4 u run
ee be like say u know bcos this forum don dey smell self
u sure say she never troway one akara bomb 4 here?

bros, abeg go smell her nyash b4 she go oooo
 Grin Grin Grin

Posted: at 6-12-2010 03:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 6-12-2010 03:42 PM (14 years ago)
(m)
shit wan come out from my fart
Posted: at 6-12-2010 03:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-12-2010 09:24 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  6-12-2010 03:42 PM
shit wan come out from my fart
na him be say ur nyash don confuse.
him no know weather make him shit or mess. him com dey do the two at the same time
 Grin Grin Grin

Posted: at 7-12-2010 09:24 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions