WHY DO MOST SUCCESSFUL WOMEN LOVE TO STOMP!!! (Page 15)

Date: 03-12-2010 3:20 pm (14 years ago) | Author: chris .A. chris
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 22
- sobeit at 5-12-2010 08:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on  5-12-2010 08:01 PM
@Sobeit u dey try me abi?gurl wey i wan pack my car 4 her car pack na him u dey say her wish abi na her winch be ur command Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
hehehehehe this dude your wahala too much chei!!! abeg commot for road or i'll call my boys to handle  u Grin  Grin
Posted: at 5-12-2010 08:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 08:13 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin which boys u get wey u wan call 4 a whole chief like me,abi u think say he dey easy to be cheif?
Posted: at 5-12-2010 08:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 08:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on  5-12-2010 08:13 PM
Grin Grin Grin Grin Grin which boys u get wey u wan call 4 a whole chief like me,abi u think say he dey easy to be cheif?
Grin  Grin don't worry when dey go deal with you that chief go turn thief  Grin  Grin
Posted: at 5-12-2010 08:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 08:22 PM (14 years ago)
(m)
haahaha well no shaking until then sha na him u go know say me i no be chief 4 noting,brb am on phone with pres OBAMA Grin
Posted: at 5-12-2010 08:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 08:26 PM (14 years ago)
(m)
lmao!! abeg wake up from that nightmare cuz i no go call that one dream heehehehe
Posted: at 5-12-2010 08:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 08:30 PM (14 years ago)
(m)
@Sobeit what do u mean hun,who be Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)Obama self? if u think say i dey lie i fit send u him phone number now now Grin
Posted: at 5-12-2010 08:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 08:32 PM (14 years ago)
(m)
nope! i no want keep am for yourself...hehehe yeye boi!
Posted: at 5-12-2010 08:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 08:33 PM (14 years ago)
(m)
U see. ur not a man i should have known that,i no say na FBI u dey fear yeye small boy Grin Grin
Posted: at 5-12-2010 08:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 08:39 PM (14 years ago)
(m)
hahahahaha so you dey call full grown man like me small boy hmmmm ok ooooh!!!
Posted: at 5-12-2010 08:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 08:46 PM (14 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)where is the grown up man?bcs i still cant find any man here all i can see is just one little boy sucking her moms Bosom  hahaha
Posted: at 5-12-2010 08:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 08:48 PM (14 years ago)
(m)
cheii!! wahala dey
Posted: at 5-12-2010 08:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 09:02 PM (14 years ago)
(m)
Eya so na now u dey know since? hehehe where u dey since na wey time dey pass?
Posted: at 5-12-2010 09:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 09:05 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmm no comment
Posted: at 5-12-2010 09:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 09:20 PM (14 years ago)
(m)


 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-12-2010 09:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 5-12-2010 09:37 PM (14 years ago)
(m)
see your teeth
Posted: at 5-12-2010 09:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mydicksweet at 5-12-2010 09:38 PM (14 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes ::)where my teeth?
Posted: at 5-12-2010 09:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- chrisfab at 6-12-2010 08:48 AM (14 years ago)
(m)
i dey come
Posted: at 6-12-2010 08:48 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- simele at 6-12-2010 08:55 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on  3-12-2010 03:30 PM
I wan go piss first

i'm sure u use to piss on bed
Posted: at 6-12-2010 08:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AniekanDottie at 6-12-2010 09:41 AM (14 years ago)
(f)
I guess they just dont want to give room for intimidation from the men
Posted: at 6-12-2010 09:41 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- mydicksweet at 6-12-2010 09:54 AM (14 years ago)
(m)
I see
Posted: at 6-12-2010 09:54 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 ... 22

Featured Discussions