herbalist (Page 2)

Date: 03-12-2010 5:00 pm (13 years ago) | Author: ibeh kasiemobi
1 [2] 3 4 5
- terryworld at 4-12-2010 07:55 AM (13 years ago)
(m)
ask am say u get amu ibi?

Posted: at 4-12-2010 07:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kasiemobi at 4-12-2010 02:09 PM (13 years ago)
(m)
tery, u wan buy?
Posted: at 4-12-2010 02:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 4-12-2010 08:17 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  3-12-2010 10:13 PM
Quote from: kaycee22 on  3-12-2010 10:01 PM
HELEP ME ASK AM?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

ask am what?Huh?Huh?

say weda u get am?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 4-12-2010 08:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 4kasibe247 at 4-12-2010 08:19 PM (13 years ago)
(m)
i no get am..wetin una dey get n where my own cut
Posted: at 4-12-2010 08:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 4-12-2010 11:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on  4-12-2010 08:19 PM
i no get am..wetin una dey get n where my own cut

lol..no be better thing ooooooo...na extra oversize prick Grin Grin

Posted: at 4-12-2010 11:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 5-12-2010 01:55 AM (13 years ago)
(f)
lol Grin @4kasibe247 u funny nor bi small
Posted: at 5-12-2010 01:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 5-12-2010 07:56 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 5-12-2010 07:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 5-12-2010 04:26 PM (13 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 5-12-2010 04:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 6-12-2010 10:21 AM (13 years ago)
(f)
ok
Posted: at 6-12-2010 10:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- felixomosexy at 6-12-2010 10:24 AM (13 years ago)
(f)
dat one na bad luck
Posted: at 6-12-2010 10:24 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kasiemobi at 6-12-2010 03:13 PM (13 years ago)
(m)
no be badluck, na goodlck to satisfy im gal
Posted: at 6-12-2010 03:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 03:19 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  4-12-2010 02:09 PM
tery, u wan buy?
u dey sell amu-ibi?
i wan buy ooo
 Cheesy

Posted: at 6-12-2010 03:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 03:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  6-12-2010 03:13 PM
no be badluck, na goodlck to satisfy im gal
as the guy don get the amu-ibi now, nothing concern the girl again.
but na just to satisify the girl wey make the guy go do am.
u see girls Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 6-12-2010 03:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kasiemobi at 6-12-2010 03:28 PM (13 years ago)
(m)
sky, u fit getam online at amuibi.com
Posted: at 6-12-2010 03:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 6-12-2010 03:38 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 6-12-2010 03:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 6-12-2010 04:20 PM (13 years ago)
(m)
arab, the price no much
Posted: at 6-12-2010 04:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 6-12-2010 11:13 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 6-12-2010 11:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-12-2010 09:10 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on  6-12-2010 03:28 PM
sky, u fit getam online at amuibi.com
b4 u even tell me, i don go that site but no rsult
 Grin Grin

Posted: at 7-12-2010 09:10 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-12-2010 09:11 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Arabmoney2 on  6-12-2010 03:38 PM
ok
Arab, how far naaaa
where u go since
i don dey find u like u be fuel
how u dey?
 Grin Grin

Posted: at 7-12-2010 09:11 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 7-12-2010 09:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-12-2010 09:11 AM
Quote from: Arabmoney2 on  6-12-2010 03:38 PM
ok
Arab, how far naaaa
where u go since
i don dey find u like u be fuel
how u dey?
 Grin Grin
Arab i hear say u do finish u no wan pay........
Posted: at 7-12-2010 09:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5