Posted: at | |
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: neossha on 26-12-2010 07:15 PM roflmao ![]() ![]() ![]() nne, you don come back?
| |||||
huh na wah 4 some pple oooooooooo Reply
| |||||
kristiantus na which kind picture be that Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: enoeno on 27-12-2010 12:38 PM huh na wah 4 some pple oooooooooo ![]() ![]() wetin wah for people here? ![]()
| |||||
Quote from: enoeno on 27-12-2010 12:41 PM kristiantus na which kind picture be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na you dem send come this time around abi?... for your information, if you cry from now reach tomorrow, if i do mistake tell you to stop ehn.. make you no say i no be nwa-afor.. ![]()
| |||||
make una no dey 4get 2 use condom no mata hw urgent he be Reply
| |||||
kristiantus na which kind picture be that ???nowwwwwwwwwww wetin mak u dey cry ehhhhhhhhhh i go follow cry ma own oooooooo and if i start u no go fit hold me mak i stop oooooooo i just dey tell u now Replyna you dem send come this time around abi?... for your information, if you cry from now reach tomorrow, if i do mistake tell you to stop ehn.. make you no say i no be nwa-afor.. no body send anyone na u send ur self u no see as mouth be if u no dey see am if u dey cry next time as dey cry dey look mirror u go see say that mouth one e go tear
| |||||
Quote from: enoeno on 27-12-2010 01:03 PM kristiantus na which kind picture be that ???nowwwwwwwwwww wetin mak u dey cry ehhhhhhhhhh i go follow cry ma own oooooooo and if i start u no go fit hold me mak i stop oooooooo i just dey tell u now na you dem send come this time around abi?... for your information, if you cry from now reach tomorrow, if i do mistake tell you to stop ehn.. make you no say i no be nwa-afor.. no body send anyone na u send ur self u no see as mouth be if u no dey see am if u dey cry next time as dey cry dey look mirror u go see say that mouth one e go tear ![]() ![]() ![]() nne, make you just respect yourself oo... if i cry e concern you? ![]()
| |||||
Quote from: enoeno on 27-12-2010 12:41 PM kristiantus na which kind picture be that ![]() ![]() cry now see oo nobody go hold u ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Iret on 27-12-2010 12:59 PM make una no dey 4get 2 use condom no mata hw urgent he be so u dey advice us to dey fcuk abi? ee no good ooooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 27-12-2010 01:13 PM Quote from: enoeno on 27-12-2010 01:03 PM kristiantus na which kind picture be that ???nowwwwwwwwwww wetin mak u dey cry ehhhhhhhhhh i go follow cry ma own oooooooo and if i start u no go fit hold me mak i stop oooooooo i just dey tell u now na you dem send come this time around abi?... for your information, if you cry from now reach tomorrow, if i do mistake tell you to stop ehn.. make you no say i no be nwa-afor.. no body send anyone na u send ur self u no see as mouth be if u no dey see am if u dey cry next time as dey cry dey look mirror u go see say that mouth one e go tear ![]() ![]() ![]() nne, make you just respect yourself oo... if i cry e concern you? ![]() hiohiohiohiohiohioooooooo she dey feel for u she really cares for u hiohiohiohiohiohioooooooo Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
lucky guy Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 25-12-2010 11:59 AM abeg who help me see my shoe? NA for here you forget am abi na kirikiri... check i forget am for here last week :'( :'(
| |||||
na heaven straight d guy dey go Reply
| |||||
Quote from: ilegend on 27-12-2010 10:18 PM lucky guy lucky in what aspect? ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bodeniyi on 28-12-2010 03:28 PM Quote from: Skypon2002 on 25-12-2010 11:59 AM abeg who help me see my shoe? NA for here you forget am abi na kirikiri... checki forget am for here last week :'( :'( as i commot for kirikiri come here na him the shoe loss abeg u help me see am? :'( Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: temimicheal on 28-12-2010 07:08 PM na heaven straight d guy dey go no be only straight na bend na heaven bend the guy dey go ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 24-12-2010 03:26 PM Quote from: Lizzie4Shizzie on 21-12-2010 11:19 PM Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 08:27 PM Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 01:36 PM Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 12:58 AM Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 08:36 PM Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 02:13 AM i really need someone at once lol!..![]() ![]() are u available? ![]() ![]() stop pretending ooooo huh ![]() this is reality, not dream I think i'll ignore u so u go back 2 ur dreamz.eh
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)