Village girl ***Serious Issue*** (Page 10)

Date: 06-12-2010 2:37 am (13 years ago) | Author: Bode Moses
1 ... 7 8 9 [10]
- 4kasibe247 at 28-12-2010 08:53 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin
Posted: at 28-12-2010 08:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 28-12-2010 09:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 07:52 PM
Quote from: bodeniyi on 28-12-2010 03:28 PM
Quote from: Skypon2002 on 25-12-2010 11:59 AM
abeg who help me see my shoe?

i forget am for here last week
 :'( :'(
NA for here you forget am abi na kirikiri... check

as i commot for kirikiri come here na him the shoe loss
abeg u help me see am?
 :'(
Call the warder wey dey in charge of your case, maybe na him steal your bata
Posted: at 28-12-2010 09:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Slicksilvers at 28-12-2010 09:30 PM (13 years ago)
(m)
ma guy go kweme Shocked Grin
Posted: at 28-12-2010 09:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Slicksilvers at 28-12-2010 09:40 PM (13 years ago)
(m)
14
Posted: at 28-12-2010 09:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 28-12-2010 10:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 28-12-2010 09:04 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 07:52 PM
Quote from: bodeniyi on 28-12-2010 03:28 PM
Quote from: Skypon2002 on 25-12-2010 11:59 AM
abeg who help me see my shoe?

i forget am for here last week
 :'( :'(
NA for here you forget am abi na kirikiri... check

as i commot for kirikiri come here na him the shoe loss
abeg u help me see am?
 :'(
Call the warder wey dey in charge of your case, maybe na him steal your bata

bode ee be like say na u collect am
abeg bring am for me oooooo
huh
 Grin Grin

Posted: at 28-12-2010 10:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10]