shon at 27-01-2011 07:34 PM (13 years ago) (f) ewwwwwwwww Posted: at 27-01-2011 07:34 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
deguzman at 28-01-2011 06:13 AM (13 years ago) (m) hehe fani Posted: at 28-01-2011 06:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dramundu at 28-01-2011 06:08 PM (13 years ago) (f) hahahahahhahahhahaha Posted: at 28-01-2011 06:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ashima at 29-01-2011 06:05 PM (13 years ago) (m) no comment
Posted: at 29-01-2011 06:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xavexdo5 at 29-01-2011 06:26 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 29-01-2011 06:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 12:27 PM (13 years ago) (m) so what?. if you dey here nko, shey na today? abeegi.
By the time I fish with you. You go cry blood. This cry wey you de cry since last year never do you abi? you fish me... ooo, so you be fisherman sef... no wonder everywhere dey smell fish fish since... i dey follow percieve am self
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 12:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 12:30 PM (13 years ago) (m) fisherman i wan bye the fish, how much be that fish, cuz the fish dey make too much noise, i wan kill that fish chop. the fish go dey jump up and down for ur belle
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 12:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 12:31 PM (13 years ago) (m) enough of d ok, ok?
De fight we wey generate here no be small so e better make we say ok i be referee grin, grin grin oya start the fight
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 12:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 12:33 PM (13 years ago) (m) hmn hmn* gan gan, gan gan*
river abeg............... rope oooooooooooo cos ee be like say ee don dey start small small
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 12:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 12:37 PM (13 years ago) (m) terry abeg bring key make u open kirikiri door for this two people their own just start
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 12:37 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 30-01-2011 12:40 PM (13 years ago) fisherman i wan bye the fish, how much be that fish, cuz the fish dey make too much noise, i wan kill that fish chop. the fish go dey jump up and down for ur belle I just say i chop am,but no tell any body, na di second thing that my dog go chop, after the first ,e go make am junmp jump well well. Posted: at 30-01-2011 12:40 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 30-01-2011 05:26 PM (13 years ago) (m) ok i no go tell any body chop am well well
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-01-2011 05:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gud 4 girls jare lol
... how u dey? My river, i dey fine.o... nu? i still dey fine pass skypon and terry ..even bode &...............
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 05:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
def1ined at 30-01-2011 06:43 PM (13 years ago) (m) lwkmdoooooooooooooooooooo Posted: at 30-01-2011 06:43 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
this one funny! Posted: at 30-01-2011 11:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 11:38 AM (13 years ago) (m) u no know say i dey kajad pass u? i dey kampe i stand well well gidigba for ground
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 11:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gud 4 girls jare lol
... how u dey? My river, i dey fine.o... nu? i still dey fine pass skypon and terry ..even bode &............... Ok Posted: at 3-02-2011 02:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Don-ziggy at 3-02-2011 02:18 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 3-02-2011 02:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 4-02-2011 08:25 AM (13 years ago) (m) ok
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-02-2011 08:25 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |