Posted: at | |
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:12 PM so what?. if you dey here nko, shey na today? abeegi. By the time I fish with you. You go cry blood. This cry wey you de cry since last year never do you abi?
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 25-01-2011 03:13 PM no mind am ok u was ere wetin come happen na? [/quoteU stll de talk abi? You don de attack the Innocent girl. No worry, your face go soon turn Michael Jackson
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:12 PM so what?. if you dey here nko, shey na today? abeegi. ![]()
| |||||
Quote from: Ashima on 25-01-2011 03:14 PM Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:12 PM so what?. if you dey here nko, shey na today? abeegi. By the time I fish with you. You go cry blood. This cry wey you de cry since last year never do you abi?no wonder everywhere dey smell fish fish since...
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 25-01-2011 03:13 PM no mind am No time ok u was ere wetin come happen na?
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:17 PM Quote from: Ashima on 25-01-2011 03:14 PM Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:12 PM so what?. if you dey here nko, shey na today? abeegi. By the time I fish with you. You go cry blood. This cry wey you de cry since last year never do you abi?no wonder everywhere dey smell fish fish since... [/quote Now I know say you need take some Vitamins for your diet.
| |||||
vitamins ko, bournvita ni... go find sumwhere sitdown jare... yeye. Reply
| |||||
Pass quick quick Reply
| |||||
heheheheheeee.... Replyor else...... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:21 PM vitamins ko, bournvita ni... go find sumwhere sitdown jare... yeye. I dey stand before?
| |||||
Quote from: Ashima on 25-01-2011 03:24 PM Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:21 PM vitamins ko, bournvita ni... go find sumwhere sitdown jare... yeye. I dey stand before?![]() brosz, you don dey loss memories o. you don forget say na stand you stand so... chinekenna. chiee... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:26 PM Quote from: Ashima on 25-01-2011 03:24 PM Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 03:21 PM vitamins ko, bournvita ni... go find sumwhere sitdown jare... yeye. I dey stand before?![]() brosz, you don dey loss memories o. you don forget say na stand you stand so... chinekenna. chiee... ![]()
| |||||
Kris... Reply![]()
| |||||
Quote from: omoyemmmy on 25-01-2011 07:15 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-01-2011 03:23 PM Pass quick quick naa u sabi oooi see u oooooo ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: omoyemmmy on 25-01-2011 07:37 PM Quote from: Riverniger1 on 25-01-2011 07:20 PM Quote from: omoyemmmy on 25-01-2011 07:15 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 25-01-2011 03:23 PM Pass quick quick naa u sabi oooi see u oooooo ![]()
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 25-01-2011 08:51 PM ok ![]()
| |||||
enough of d ok, ok? Reply
| |||||
Quote from: coolandrea on 25-01-2011 09:24 PM enough of d ok, ok? De fight we wey generate here no be small so e better make we say ok
| |||||
ko, av heard* Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot