@xter no fall my hand oooh ahn ahn r u saying u r not man enough for sixty? when i don finish do runs
you try abeg, wine way xter never brig e don dey ask make we give am back xter xter Posted: at 17-12-2010 11:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 17-12-2010 11:54 PM (13 years ago) (f) @xter do u mean sey u don give up just like dat? :-\so my work don finish now i fit go sleep b dat Posted: at 17-12-2010 11:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
truenaija2 at 17-12-2010 11:56 PM (13 years ago) (f) @xter no fall my hand oooh ahn ahn r u saying u r not man enough for sixty? when i don finish do runs
you try abeg, wine way xter never brig e don dey ask make we give am back xter xter mayb nah sleep of tongue it cant b sixty pls my apologies i dont think he meant to say dat dat can b typing error xter abi no b so? Posted: at 17-12-2010 11:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@xter no fall my hand oooh ahn ahn r u saying u r not man enough for sixty? when i don finish do runs
you try abeg, wine way xter never brig e don dey ask make we give am back xter xter mayb nah sleep of tongue it cant b sixty pls my apologies i dont think he meant to say dat dat can b typing error xter abi no b so? sleep well Posted: at 18-12-2010 12:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 18-12-2010 12:21 AM (13 years ago) (m) IF HE IS NOT FROM MY TRIBE, YOU WILL NOT MARRY HIM, ECHOED HER PARENT.
FOR THE LADIES, WILL YOU MARRY HIM BC OF TRIBE OR BC OF LOVE.
FOR THE GUYS, WILL TRIBE BE A BARRIER TO YOU LOVE?
Tribe ain't gonna a barrier . Posted: at 18-12-2010 12:21 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 18-12-2010 12:24 AM (13 years ago) (m) IF HE IS NOT FROM MY TRIBE, YOU WILL NOT MARRY HIM, ECHOED HER PARENT.
FOR THE LADIES, WILL YOU MARRY HIM BC OF TRIBE OR BC OF LOVE.
FOR THE GUYS, WILL TRIBE BE A BARRIER TO YOU LOVE?
Tribe ain't gonna a barrier . Tribe na barrier 4 me bro
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-12-2010 12:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na your own be that Posted: at 18-12-2010 12:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 18-12-2010 12:48 AM (13 years ago) (m) na your own be that i know y u said dat.
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-12-2010 12:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na your own be that i know y u said dat. lol why Posted: at 18-12-2010 12:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 18-12-2010 12:58 AM (13 years ago) (m) na your own be that i know y u said dat. lol why cos u r a girl and girls have a minimum probability of marrying 4rm their tribe 2 avoid 6 o'clock...............................cos when no tribesman is not coming una go change una gear 2 anybody,wit d impression dat all man na man
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-12-2010 12:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 18-12-2010 01:00 AM (13 years ago) (m) lol you get choice oh! so na half-caste
yes na cool but if u no see that kind of half-caste wey you dey look for,meaning you no go marry any person again? yoruba or delta it's ok to me i get you girl
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 18-12-2010 01:00 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 18-12-2010 01:37 AM (13 years ago) (m) which tribe is the best?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 18-12-2010 01:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na your own be that i know y u said dat. lol why cos u r a girl and girls have a minimum probability of marrying 4rm their tribe 2 avoid 6 o'clock...............................cos when no tribesman is not coming una go change una gear 2 anybody,wit d impression dat all man na man heehe if na so you talk am no problem Posted: at 18-12-2010 04:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which tribe is the best?
GOD know's the best Posted: at 18-12-2010 04:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sixty u don return? Posted: at 18-12-2010 05:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sixty u don return?
yes, you dey find me Posted: at 18-12-2010 07:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 18-12-2010 07:47 PM (13 years ago) (m) which tribe is the best?
GOD know's the best u wan jam my head wit God ba?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 18-12-2010 07:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
which tribe is the best?
GOD know's the best u wan jam my head wit God ba? haba why? Posted: at 18-12-2010 07:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 18-12-2010 07:56 PM (13 years ago) (m) which tribe is the best?
GOD know's the best u wan jam my head wit God ba? haba why? why u go bring God 4 d mata?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 18-12-2010 07:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 18-12-2010 08:25 PM (13 years ago) (m) sixty60sixty
Here comes d Great King Xtervaganza Posted: at 18-12-2010 08:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |