Posted: at | |
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
50 e b like say u dey look 4 my gbege? Reply
| |||||
I beg no scare me or else i go call MDS for you. That guy na ya medicine ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
mds? U no even call beta person. D boi dey rehab. I hear say him madness don start again Reply
| |||||
Priceless-jewel, see ya mouth wey u dey take talk rehab, he will be back and this time two of us will beat u well well, u and ya wife u dey take shakara ReplyMDS dey come just wait u'll see yourself RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
aaaaaaaahhhh, una wan try me? Una don die 2day Reply
| |||||
show them no mercy..................ohhh ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Pointzero, Reply![]() ![]() ![]() ![]() SEE PJ ABI WETIN BE YA NAME; OYA COME MAKE WE FIGHT , SEE I GO TELL U SAY 50 NO BE SMALL WORD, YA WIFE GO DEY HELP U WITH HOT WATER TO LESS YA PAIN RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
na me u wan fight? Pointzero help me hold my shirt. Dis guy go c christ live 2day Reply
| |||||
a beg no commit murder..............abeg cos i know say u go kill am ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
un completed list.pls complete it so i can chose one. Reply
| |||||
Quote from: 50scent on 18-12-2010 06:23 PM Pointzero, ![]() ![]() ![]() ![]() SEE PJ ABI WETIN BE YA NAME; OYA COME MAKE WE FIGHT , SEE I GO TELL U SAY 50 NO BE SMALL WORD, YA WIFE GO DEY HELP U WITH HOT WATER TO LESS YA PAIN Ur fifty no fear me cos na cent if to say na dollar abi pounds or euro................o go dey fear NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
PJ come here if u are not a coward , all what u said MDS go hear this one do not beg me u hear ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
see two-mumu dey fool themselves if una get courage come meet me and u pointzero, u better pray make u become 1 i still give u a lot of gap to make 50. see you Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
una don dig 50 grave finish? Good. Bc i wan kill d guy nw Reply
| |||||
50 oya collect one slap first. E pain? Reply
| |||||
Quote from: 50scent on 17-12-2010 11:49 AM How do you like to be called by your GF/ Wife? Juicy Fruit, Honey-Buns, Honey, Adorable, Amazing, Cuddle Cakes, Huggy Bear, Honey Pants, Heart Throb, Looker, Love Muffin, Lover Boy, My Boo, My Sweet Boy, My World, Perfect, Soldier, Soul Mate, Teady Bear, Sweetum, Super Stud, Sugams, Brad Pitt, Knockout, Poppins, Mickey, Hugster, Tiggy, Jellybear, Jocky, Raunchy, Teddy, Lollipop, Bam-bam, Dirty Boy, Playboy, My Prince, Prince Charming or King, Hero, hubby, My Chubby , My Everything, My Sexii Hubby, my sexi lil beast, Other Half / Better Half, puusy lips, sexy thang, Yummypants Ladies in da house, how do u like to be called? my treasure, Rose, Angel, angeleto, babe, baby, Baby girl, sunshine, Beautiful, Bubby,Bunny, Darling, emily, flower, georgeus bum, Heart of my heart, Gorgeous, Honey bee, Priceless Jewel, Arewa, Hotpants, Jelly Belly, jiggly boobs, Kitty Kat, Lady Bug, Mi lady, lil angel, love dove, Lover, Lovedream, Bunny Doodle, My Everything, My Princess, Precious, pretty baby, Pumpkin, puppy, shorty, Strawberry, Sunshine, sweet cheeks, Heart desire, sweetheart, Sweetie, Sweetness, Tinkerbell, wifey, baby-factory. I like those 1 for guys & quiet of those few 4 girls. ![]() ![]() I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
But it no mean anytin if dem no mean anytin 2 yu & dem no mean u feel me? Reply![]() ![]() I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
KEBELLA HAVE BEEN KEEPING CONCUBINE JEEEESUS OH God of Nazareth I dont want her anymore Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 18-12-2010 06:41 PM KEBELLA HAVE BEEN KEEPING CONCUBINE JEEEESUS OH God of Nazareth I dont want her anymore ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() AM JUST TAKING LECTURES FROM THEM SO I WIL SERVE YOU RIGHT :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( my name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)