Posted: at | |
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
safe journey Reply
| |||||
make una take am easy oooo Reply
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 21-12-2010 12:37 PM ceetah mk i follow u siddon look fight abi na Friends determined by distance are no friends at all
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 21-12-2010 12:49 PM safe journey NO BE SMALL THING OOOOOOO
| |||||
ceetah,e b lik say dem no wan fight again o Reply
| |||||
Quote from: dirtykid on 21-12-2010 12:47 PM what is White Garments church ? who are they ? NO BE ME TALK AM OOOOOOOOOO
| |||||
na ur journey no b small thing? Tochi Reply
| |||||
hummmmmmmmmm passing Reply
| |||||
@PRICELESS WHO NO GO NO KNOW Reply
| |||||
Quote from: seunosunyomi on 21-12-2010 11:48 AM who the hell post this thing you must be a fool a watch your mouth dont condemn any church nobody is perfect DID I CONDEMN ANY CHURCH HERE? I ONLY ASK QUESTION THAT WHY??? YOU DEY THROW INSULT... ![]() i think your head hit the floor big time.... isi ewu.. idiot, ode, oponu, aridin, suuganmu... olodo rabata oju eja lo mo je, oni ka paper sileeti lon ma wo, aji yan wo eba tutu lon mo je.... ![]() ![]() ![]() ![]() if you don't want the fight of your forefathers you better don't come back to this post...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() SIMPLE POST YOU NO FIT UNDERSTAND....... shhoooooo... who born this monkey self? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: Priceless-jewel on 21-12-2010 12:38 PM i wan c blood o person go die b that o Friends determined by distance are no friends at all
| |||||
No be church we go marry or date but what is inside the girl,i mean character that's what count.Every one has freedom of worship and believe. Reply
| |||||
as long as she is complete what else you dey find? Reply![]()
| |||||
Quote from: omorewa on 21-12-2010 12:59 PM Quote from: seunosunyomi on 21-12-2010 11:48 AM who the hell post this thing you must be a fool a watch your mouth dont condemn any church nobody is perfect DID I CONDEMN ANY CHURCH HERE? I ONLY ASK QUESTION THAT WHY??? YOU DEY THROW INSULT... ![]() i think your head hit the floor big time.... isi ewu.. idiot, ode, oponu, aridin, suuganmu... olodo rabata oju eja lo mo je, oni ka paper sileeti lon ma wo, aji yan wo eba tutu lon mo je.... ![]() ![]() ![]() ![]() if you don't want the fight of your forefathers you better don't come back to this post...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() SIMPLE POST YOU NO FIT UNDERSTAND....... shhoooooo... who born this monkey self? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ceetah,e b lik say omo don begin fight seun. Mk we go separate Reply
| |||||
tochi i think say u wan come separate fight Reply
| |||||
nawaoooo, i dey fear themooooo Reply
| |||||
no fightin please""""""" Reply
| |||||
Quote from: MacDaniel on 21-12-2010 01:03 PM as long as she is complete what else you dey find? YES SHE WILL BE COMPLETE WITH ALLSO ................................PLEASE FILL THE BRAKET ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)