man disarm a gang of six robbers without a weapon (Page 3)

Date: 20-12-2010 9:10 pm (13 years ago) | Author: don uche
1 2 [3]
- ajanni at 10-02-2011 08:47 AM (13 years ago)
(m)
no wonder, so your area is a lion den ? chei , na only GOD go save us so ooo. see his face so , i been wonder for long ooo, see this boy , he get as e be ooo , chineke --------
Posted: at 10-02-2011 08:47 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- mat-James at 10-02-2011 10:41 AM (13 years ago)
(m)
expensive bravodo act
Posted: at 10-02-2011 10:41 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- blackass at 10-02-2011 10:59 AM (13 years ago)
(f)
GOD DON PURNISH DEM....... NOTHING DO DAT MAN.......BUT MY ADVICE  TO AM BE SAY, DEM DEY LOOK FACE BEFORE DEM DEY ATTACK THEIF WEY HOLD GUN, SO MY BROTHER AS U FIT HOLD ONE THEIF TODAY, NO MEAN SAY MAKE U GATHER LIVER DO AM AGAIN  TOMORROW OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO Grin Grin Grin Grin BECOS DAT ONE GO BE DIRECT ENTRY TO HELL FIRE,ACCEPT SAY U BE BORN AGAIN Cheesy Cheesy
Posted: at 10-02-2011 10:59 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]