Ex Nigerian President Obansonjo drinking garri (Page 3)

Date: 03-01-2011 12:53 am (14 years ago) | Author: don uche
1 2 [3]
- bomsiluv at 7-01-2011 09:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  6-01-2011 09:02 AM
Quote from: bomsiluv on  5-01-2011 09:19 AM
Quote from: chik001 on  3-01-2011 02:57 PM
Drinking garri with groundnut or fish...na Yoruba people tradition...no mata how rich they are... Grin

No bi only yoruba people like am o.......... me sef like am die. I dey drink garri without sugar.

that one na real suffer head ooo

Nothing like suffer head. Na wetin hungry me I go chop e no concern u. Talk true, U no dey drink garri? Ok, na kolanut u sabi chew with empty stomach abi? Grin
Posted: at 7-01-2011 09:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 18-01-2011 04:03 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: chinwebaby on  6-01-2011 02:21 PM
Abeg make una leave OBJ alone naw........Baba, abeg drink remain for me. I hope say na Ijebu garri.

 Grin Grin
Posted: at 18-01-2011 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 18-01-2011 04:14 PM (14 years ago)
(f)
wetin dey wrong if him drink garri?..........

Posted: at 18-01-2011 04:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- adams933 at 18-01-2011 04:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 18-01-2011 04:14 PM
wetin dey wrong if him drink garri?..........

For example make somebody come meet you for office de hammer garri and groundnut abi kulikuli how u go take defend that one?

I no se if poor man drink garri everybody go term am as poverty what of Billionaire weting be him own category?
Posted: at 18-01-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 18-01-2011 05:09 PM (14 years ago)
(m)
and so?

Posted: at 18-01-2011 05:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 18-01-2011 05:24 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on 18-01-2011 04:49 PM
Quote from: divineproject on 18-01-2011 04:14 PM
wetin dey wrong if him drink garri?..........

For example make somebody come meet you for office de hammer garri and groundnut abi kulikuli how u go take defend that one?

I no se if poor man drink garri everybody go term am as poverty what of Billionaire weting be him own category?

Anything wey him like, him eat.........anybody wey no like am, make him hit head for wall...........

Posted: at 18-01-2011 05:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- judichi at 21-01-2011 09:17 AM (14 years ago)
(f)
It's a nice delicacy,good with kulikuli
Posted: at 21-01-2011 09:17 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions