Abi oh..sex don make am loss him memory...The man dey long throat for sexuology

Posted: at | |
Quote from: C-boy on 17-11-2008 04:58 PM which kin amnesia be that na? Abi oh..sex don make am loss him memory...The man dey long throat for sexuology ![]()
| |||||
Dry Joke!!! Reply
| |||||
Quote from: Samsong on 17-11-2008 06:50 PM Dry Joke!!! Its funny ![]()
| |||||
ogborikoko junction, who come dey photocopy the bros? Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: chuksi on 17-11-2008 07:18 PM ogborikoko junction, who come dey photocopy the bros? ![]() ![]() LOL...its amnesia as C-boy just said...the man was running loss of memory cos of fantasy, old man for that matter ![]()
| |||||
which kind amnesia be that? the babe know wetin she dey do. una wan tell me say she no enjoy the two times wey the guy show before papa come? she no know as papa body be? na plan work. why she decide say she no wan stay the same room with papa? make una reason am now!!! Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
@rezi...but the chopper (LOL) is not manifested in the article. did you find any missing part of the pieces of paper used wen this joke was posted. in your research Reply![]()
| |||||
Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter Reply
| |||||
IF NA MI, I GO FINISH THAT GUY Reply
| |||||
completely dry, try again pal.lol Reply
| |||||
Karina u be principal???LOL Reply
| |||||
Quote from: karina on 18-11-2008 03:02 PM completely dry, try again pal.lol Tell YOUR OWN NA! NA BY FORCE? "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 17-11-2008 08:11 PM Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter dem never born who go answer grin question. so wait small ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 19-11-2008 04:08 PM Quote from: Jboy4shezo on 17-11-2008 08:11 PM Rezi na u go answer ur only broda grin 4 this matter dem never born who go answer grin question. so wait small ![]() I personally think Grinnie or genie needs some hard lessons... "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
rezi defend urself na. Replydis na serious accusation/allegation
| |||||
Make una wait... Rezi go soon show... Reply
| |||||
Quote from: frenzeecool_08 on 19-11-2008 04:47 PM rezi defend urself na. wetin i dey defend? i be striker oh i no be defender. dis na serious accusation/allegation
| |||||
that kind thing Reply
| |||||
u dey feel am Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot