PRESENT FOR HUSBAND (Page 6)

Date: 09-11-2008 12:22 pm (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- onyinyenaija at 30-12-2008 03:05 PM (15 years ago)
(f)
i never see that kind thing b4... wetin dem they take am do?
Posted: at 30-12-2008 03:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 03:20 PM (15 years ago)
(m)
na baloon now
Posted: at 30-12-2008 03:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 31-12-2008 06:50 AM (15 years ago)
(f)
for birthday decoration?
Posted: at 31-12-2008 06:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 2-01-2009 07:29 PM (15 years ago)
(m)
lol hhaaaa u people are funny self which kin  human being una be self i just keep reading and lol every day i come here una conversation even funny pass most of joke way they here i beg make una keep am up ooooo and at the end there should be a gift to be givin 2 each other i just they pray say make oyin fit satisfy all of una
Posted: at 2-01-2009 07:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nigerianlove at 2-01-2009 07:56 PM (15 years ago)
(m)
rofl
Posted: at 2-01-2009 07:56 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- yinx at 3-01-2009 02:49 PM (15 years ago)
(m)
ha ha he he ...lol

 funny really
Posted: at 3-01-2009 02:49 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- onyinyenaija at 3-01-2009 02:53 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on  2-01-2009 07:29 PM
lol hhaaaa u people are funny self which kin  human being una be self i just keep reading and lol every day i come here una conversation even funny pass most of joke way they here i beg make una keep am up ooooo and at the end there should be a gift to be givin 2 each other i just they pray say make oyin fit satisfy all of una

shuo Emma! which kinda satisfaction wey u mean na  Huh? Huh?
Posted: at 3-01-2009 02:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 3-01-2009 03:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  2-01-2009 07:29 PM
lol hhaaaa u people are funny self which kin  human being una be self i just keep reading and lol every day i come here una conversation even funny pass most of joke way they here i beg make una keep am up ooooo and at the end there should be a gift to be givin 2 each other i just they pray say make oyin fit satisfy all of una
AMEN AMEN AMEN IN JESUS NAME
Posted: at 3-01-2009 03:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 4-01-2009 09:45 AM (15 years ago)
(f)
femmaadinho why dey say amen for dat kind prayer ??
Posted: at 4-01-2009 09:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ayivi at 5-01-2009 12:51 PM (15 years ago)
(m)
 Embarrassed
Posted: at 5-01-2009 12:51 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Edwizzie at 5-01-2009 01:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  4-01-2009 09:45 AM
femmaadinho why dey say amen for dat kind prayer ??
It seems the guy has some serious plan for you. Or what do you think?
Posted: at 5-01-2009 01:47 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 5-01-2009 04:43 PM (15 years ago)
(m)
Na beta plan na, abi wetin u think Oyin ?
Posted: at 5-01-2009 04:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-01-2009 02:19 AM (15 years ago)
(m)
my brother God go bless u 4 that Amen........
Posted: at 6-01-2009 02:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-01-2009 02:22 AM (15 years ago)
(m)
na true prayer i expect all of una say......amen abi i lie....?
Posted: at 6-01-2009 02:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-01-2009 02:25 AM (15 years ago)
(m)
oyin...... why u dey fear now....sha  bi na gift too and we talk abt gift now.abi..
Posted: at 6-01-2009 02:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-01-2009 02:31 AM (15 years ago)
(m)
ohhhhhhh na gift satisfaction........the thing go dey very.....intresting watin u think oyin...talk now.
Posted: at 6-01-2009 02:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-01-2009 05:09 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  5-01-2009 04:43 PM
Na beta plan na, abi wetin u think Oyin ?

u don come back, how did it go?
Posted: at 6-01-2009 05:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-01-2009 05:13 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Edwizzie on  5-01-2009 01:47 PM
Quote from: onyinyenaija on  4-01-2009 09:45 AM
femmaadinho why dey say amen for dat kind prayer ??
It seems the guy has some serious plan for you. Or what do you think?

...that AMEN get as  e be no be lie... Grin
Posted: at 6-01-2009 05:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 6-01-2009 05:16 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on  6-01-2009 02:25 AM
oyin...... why u dey fear now....sha  bi na gift too and we talk abt gift now.abi..

dat ur prayer fit murder person na... Grin
Posted: at 6-01-2009 05:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 7-01-2009 02:20 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Ayivi on  5-01-2009 12:51 PM
Embarrassed

 Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 7-01-2009 02:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9