PRESENT FOR HUSBAND (Page 5)

Date: 09-11-2008 12:22 pm (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- segxi at 26-12-2008 09:53 AM (16 years ago)
(m)
sabi wetin
Posted: at 26-12-2008 09:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 11:13 AM (16 years ago)
(m)
you no soji? you suppose know na
Posted: at 28-12-2008 11:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 02:43 PM (16 years ago)
(m)
but na for money na, dey no dy gree do wife
Posted: at 28-12-2008 02:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 28-12-2008 02:48 PM (16 years ago)
(m)
you fit do am on credit o
Posted: at 28-12-2008 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 03:28 PM (16 years ago)
(m)
who tell u, ebe like say u never c crase woman b4.
Posted: at 28-12-2008 03:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sandyruthygirl at 28-12-2008 11:34 PM (16 years ago)
(f)
na wetin fit d yeye man
Posted: at 28-12-2008 11:34 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- baloo at 29-12-2008 06:55 AM (16 years ago)
(m)
lol
Posted: at 29-12-2008 06:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 29-12-2008 02:51 PM (16 years ago)
(f)
he married a smart wife... abi na lie? naijapal guys
Posted: at 29-12-2008 02:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 03:02 PM (16 years ago)
(m)
d woman smart now d free pass to do d thing with another guy without query
Posted: at 29-12-2008 03:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 04:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: femaadinho on 28-12-2008 02:48 PM
you fit do am on credit o
ehen, u for let me know since na.
Posted: at 29-12-2008 04:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 04:33 PM (16 years ago)
(m)
dat na only if d woman no sabi u say na only credit u dey do
Posted: at 29-12-2008 04:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:32 PM (16 years ago)
(m)
Italian woman get sense o, or u don 4get say na benin girls dey do dere tin dere pass
Posted: at 29-12-2008 07:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 10:56 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 29-12-2008 07:32 PM
Italian woman get sense o, or u don 4get say na benin girls dey do dere tin dere pass
Quote from: segxi on 29-12-2008 07:32 PM
Italian woman get sense o, or u don 4get say na benin girls dey do dere tin dere pass
4get that thing. dem no reach
Posted: at 29-12-2008 10:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 29-12-2008 11:01 PM (16 years ago)
(m)
u fit try ya luck sha
Posted: at 29-12-2008 11:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 29-12-2008 11:32 PM (16 years ago)
(m)
only me dey kolobi 10000... italian girls once
Posted: at 29-12-2008 11:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 12:44 PM (16 years ago)
(m)
no wonder u carry three container of condom but for your shop
Posted: at 30-12-2008 12:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 30-12-2008 01:28 PM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 30-12-2008 01:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 01:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 30-12-2008 12:44 PM
no wonder u carry three container of condom put for your shop
Posted: at 30-12-2008 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 30-12-2008 01:47 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: segxi on 30-12-2008 01:39 PM
Quote from: segxi on 30-12-2008 12:44 PM
no wonder u carry three container of condom put for your shop

and na u be em number one customer for condom na...  Grin Grin Grin
Posted: at 30-12-2008 01:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 30-12-2008 01:48 PM (16 years ago)
(m)
no b me o.
I been think say n u now
Posted: at 30-12-2008 01:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9

Featured Discussions