damygurl at 4-12-2008 12:19 PM (16 years ago) (f) lol! yeye man. d boi flash money n errthing is ok. if to say na Ajepako na diff tune d papa go dey sing Posted: at 4-12-2008 12:19 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 4-12-2008 12:42 PM (16 years ago) (m) damygurl, only you na two? Posted: at 4-12-2008 12:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 4-12-2008 02:25 PM (16 years ago) (m) Na unidentitcal twins dem be ooh... U no see sey one na yellow pawpaw while the other one na blacky??? Posted: at 4-12-2008 02:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-12-2008 03:44 PM (16 years ago) (m) damygurl, only you na two?
I think i dey see double before ni... abi damygurl be siamese twins?..... Posted: at 4-12-2008 03:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
babycross at 4-12-2008 03:53 PM (16 years ago) (f) if say na me even if i get miscarriage, i go come meet one of my guys in this forum to help me replace am come go one clinic backdate d tin claim say the pikin no com on time. i trust orezo shey u go fit produce male so Posted: at 4-12-2008 03:53 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
babycross at 4-12-2008 03:55 PM (16 years ago) (f) orezo u go fit help produce male if she miscarry becos jboy own water Posted: at 4-12-2008 03:55 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 4-12-2008 04:11 PM (16 years ago) (m) Aw many u want??? Tell me quick... Posted: at 4-12-2008 04:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e4ma at 5-12-2008 03:31 AM (16 years ago) (f) lol Posted: at 5-12-2008 03:31 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
damygurl at 5-12-2008 07:16 AM (16 years ago) (f) lol! u guys r funny, twins ko twins ni, we are not even 4rm d same country, the light skinned gurl is my friend 4rm ghana n i'm d one with d gele. Posted: at 5-12-2008 07:16 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 5-12-2008 09:07 AM (16 years ago) (m) O.k oooh... Posted: at 5-12-2008 09:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-12-2008 10:22 AM (16 years ago) (m) babycross try me. if na multiplets you want, my water is capable Posted: at 5-12-2008 10:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 13-12-2008 01:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u must get pregnant again by fire by force! na wa ooo the girl pale harsh no be small  Posted: at 15-12-2008 07:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bethsy at 16-12-2008 12:45 AM (16 years ago) (f) d man dey eye dey red bad Posted: at 16-12-2008 12:45 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
d man dey eye dey red bad
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 29-03-2009 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
another style Posted: at 30-03-2009 06:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all of una don spoil finish, yeye pikins!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 30-03-2009 08:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 30-03-2009 08:06 PM (16 years ago) (m) watin dey happen here,.....who spoil?? Posted: at 30-03-2009 08:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all of una don spoil finish, yeye pikins!!!!!!!!!!!!!!
Who spoil them? How you manage know person wey spoil... you sef don spoil...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 10:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 31-03-2009 04:37 PM (16 years ago) (m) dey write 419 ontop of the money wey e go use pay into d account?guy reason am well nah
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 31-03-2009 04:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |