IS IT TRUE OR NOT (MAKE UNA JUDGE FOR US) (Page 2)

Date: 06-01-2011 7:11 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 [2]
- onyimau20 at 9-01-2011 07:46 PM (14 years ago)
(f)
Hmmmm, very funny
Posted: at 9-01-2011 07:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 10-01-2011 12:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: osaskrested on  9-01-2011 01:09 PM
Poster u don use ur juju catch ppl wen u fit catch ...As for me...i nor fit turn myself to ATM machine to please any girl bcos dem nor dey use shame drink poison...na food wen hungry person u go chop..if boy too fine dem go call am player but if he too ugly dem go call am jaguda...shuuuuuuuuu una want make person come dey wear mask dey toast woman again? the thing wen pain me pas be say....abeg make una wait make i quick answer dis call
hahahaha

Posted: at 10-01-2011 12:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 10-01-2011 01:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on  8-01-2011 04:34 PM
PppPpPppppPPpPPpppPpppPpppb4
Grin Grin Grin
PppPpPppppPPpPPpeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Grin
Posted: at 10-01-2011 01:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- jjdogara at 10-01-2011 01:28 PM (14 years ago)
(f)
I passed
Posted: at 10-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 10-01-2011 02:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: justinestale on 10-01-2011 01:52 PM
MEN AR IN BETTER POSITION TO ANS THIS
sayz who? Huh?
Posted: at 10-01-2011 02:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 11:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on  8-01-2011 04:34 PM
PppPpPppppPPpPPpppPpppPpppb4

why u dey stammer?
 Cheesy

Posted: at 11-01-2011 11:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 11:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: brizio on  8-01-2011 11:08 PM
Quote from: florish4love on  8-01-2011 10:53 AM
Quote from: brizio on  8-01-2011 04:50 AM
so? make we come take eba do wedding cake?

na who wan use eba do wedding ooo Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

i think say na ur plan, u don change mind?

she don change mind
na beans and bread them go cook for their wedding day Grin Grin Grin

Posted: at 11-01-2011 11:17 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 11:19 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: osaskrested on  9-01-2011 01:09 PM
Poster u don use ur juju catch ppl wen u fit catch ...As for me...i nor fit turn myself to ATM machine to please any girl bcos dem nor dey use shame drink poison...na food wen hungry person u go chop..if boy too fine dem go call am player but if he too ugly dem go call am jaguda...shuuuuuuuuu una want make person come dey wear mask dey toast woman again? the thing wen pain me pas be say....abeg make una wait make i quick answer dis call

bros flow jare, i dey feel u Grin Grin

Posted: at 11-01-2011 11:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 11-01-2011 11:38 AM (14 years ago)
(m)
....

Posted: at 11-01-2011 11:38 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- belogh at 30-01-2011 08:43 PM (14 years ago)
(m)
Lady you no talk lies be4 you are 100% right............
Posted: at 30-01-2011 08:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- nellkiss at 30-01-2011 09:14 PM (14 years ago)
(f)
reading & learning guys wahala...
Posted: at 30-01-2011 09:14 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 30-01-2011 09:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 09:14 PM
reading & learning guys wahala...

 i Disappear  Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 09:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 30-01-2011 09:43 PM (14 years ago)
(m)
nnah nah wah oh

Posted: at 30-01-2011 09:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- nellkiss at 30-01-2011 10:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 09:41 PM
Quote from: nellkiss on 30-01-2011 09:14 PM
reading & learning guys wahala...

 i Disappear  Grin Grin

ok na
Posted: at 30-01-2011 10:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 03:27 PM (14 years ago)
(m)
NYKU 2859416

Posted: at 31-01-2011 03:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 1-02-2011 03:25 AM (14 years ago)
(f)
@poster u don analyze guys problem finish! Cheesy
Posted: at 1-02-2011 03:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 12:18 AM (14 years ago)
(m)
which problems wey guys dem get?
na una wey be women na him get too much problem Angry Angry Angry

Posted: at 2-02-2011 12:18 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions