blessedme at 13-01-2011 12:33 PM (13 years ago) (f) Let me go and get my dictionary, about that I will comment. if u finish pass me d dictionary tooooooo Posted: at 13-01-2011 12:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 12:35 PM (13 years ago) (f) u want start dis morning abi?
my nerves dey weak.....i never sleep n its 04:33 am oya go sleep, wen u wake up we go continue d time wey i go wake up una don dey close 4rm work eya sowiee, which country are u? i dey 4 Obama land hmmmm, good to hear....buh dis site is mostly patronise at night...i mean ya own time yeap but u no go dey online then na him be ther matter heheheheheheeeee, so na true true say u dey eye me ba? i hope no one heard that......lolz Posted: at 13-01-2011 12:35 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
solojaro at 13-01-2011 12:37 PM (13 years ago) (m) Let me go and get my dictionary, about that I will comment.
if u finish pass me d dictionary tooooooo Ok I dey come. Posted: at 13-01-2011 12:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 12:38 PM (13 years ago) (m) u want start dis morning abi?
my nerves dey weak.....i never sleep n its 04:33 am oya go sleep, wen u wake up we go continue d time wey i go wake up una don dey close 4rm work eya sowiee, which country are u? i dey 4 Obama land hmmmm, good to hear....buh dis site is mostly patronise at night...i mean ya own time yeap but u no go dey online then na him be ther matter heheheheheheeeee, so na true true say u dey eye me ba? i hope no one heard that......lolz me too i hope dem no hear am oh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 12:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 12:40 PM (13 years ago) (f) u want start dis morning abi?
my nerves dey weak.....i never sleep n its 04:33 am oya go sleep, wen u wake up we go continue d time wey i go wake up una don dey close 4rm work eya sowiee, which country are u? i dey 4 Obama land hmmmm, good to hear....buh dis site is mostly patronise at night...i mean ya own time yeap but u no go dey online then na him be ther matter heheheheheheeeee, so na true true say u dey eye me ba? i hope no one heard that......lolz me too i hope dem no hear am oh lolzzzzzzzz Posted: at 13-01-2011 12:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 12:44 PM (13 years ago) (m) make i go sleep small dear
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 12:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 12:46 PM (13 years ago) (f) oya naa, take care of yaself and dream of meeeee cos i go ask u wetin u dream ciao Posted: at 13-01-2011 12:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 13-01-2011 12:48 PM (13 years ago) (m) hahaha.....................lolz
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 12:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mbiotic at 13-01-2011 05:49 PM (13 years ago) (m) . Posted: at 13-01-2011 05:49 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
SNYPER at 13-01-2011 06:46 PM (13 years ago) (m) 1wonda shal nefa end Posted: at 13-01-2011 06:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how sex go fail u ?? eeeeeeeeh maybe u no gud in it Posted: at 13-01-2011 06:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 13-01-2011 07:45 PM (13 years ago) (f) dis is wat is called grammertical blunder
GRAMMERTICAL BURUHAHA ENOUGH OF ANTI-DORSE LOL-----------------
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 13-01-2011 07:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 13-01-2011 09:55 PM (13 years ago) (m) @poster.. you always like to coz headache ...why?
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 13-01-2011 09:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
SNYPER at 13-01-2011 10:06 PM (13 years ago) (m) Kebella you havn't retire ? Posted: at 13-01-2011 10:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 13-01-2011 10:10 PM (13 years ago) (f) TIRED OF WHAT? DONT WORRY SINCE I VE BECOME A STAR, I WIL LIVE NP 4 UNA
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 13-01-2011 10:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 14-01-2011 12:01 AM (13 years ago) (f) For sometime now I have watched the vacuousness of youthful existence. I have watched with stun how SEX has wreaked humongous havoc on our youths. I haved watched dolefully its failure in making good its (sex) promises of pleasure, psychological, emotional and overall well being. I have also watched the spate at which the lives of our potential leaders are marred at the expense of few minutes of useless, ephemeral and tosh pleasure. What is more baffling is the fact that the few minutes pleasure we get from SEX is downwright disproportionate and incommensurate to what we give hence we are often left with feeling of guilt and compuction after the shameful act. Oh! it is regrettable and saddening. I can't help but say that Sex has indeed failed us. Ta-ta, Mon Ami(e)s.
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 14-01-2011 12:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
trolling at 14-01-2011 12:05 AM (13 years ago) (m) @POSTER What the hell are you talking about? Posted: at 14-01-2011 12:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 14-01-2011 12:54 AM (13 years ago) (f) true talk@poster Posted: at 14-01-2011 12:54 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 14-01-2011 12:58 AM (13 years ago) (m) Everyone shouting true talk, exactly and so on !! Still they engage in the act, even as we're here writing now, some people are making it out. Without even that few mins pleasure, some of us will not be here on mother earth. So poster !! I strongly believe that Sex didn't fail us, Just that most people are mis-using it, not the way it should be.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 14-01-2011 12:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mbiotic at 14-01-2011 07:09 PM (13 years ago) (m) Gosh Posted: at 14-01-2011 07:09 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |