Skypon2002 at 16-01-2011 08:08 PM (14 years ago) (m) i no go fear oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-01-2011 08:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u go fear na
bros u ugly ooo...sorry but na true...
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 16-01-2011 08:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 16-01-2011 09:32 PM (14 years ago) (m) heeheheheheheee no be today him don dey hear that one ee don teyyyyyy
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-01-2011 09:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
abegii...  that one na 2010 talk you dey bust out so. wait oo florish, wetin you do to your backside? the tin don develop small oo...  Kris U no dey Ok o if toyosi catch u with the thing wey u dey look abi if terry hear u my hand no dey ooo Posted: at 17-01-2011 09:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-01-2011 09:40 AM (14 years ago) (m) florish no be lie at all i bin wan ask u b4 but kris don ask u. D tin add well well so wetin hapun?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-01-2011 09:40 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
Since you don first craze for yanch,..how he dey be? thank God say i never touch am for yansh before... you know say u no dey ok at all abi she u don forget the day wey toyosi no dey house wey u say make i come take chocolate  i hope say toyosi no go see dis one oooo Posted: at 17-01-2011 09:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
florish no be lie at all i bin wan ask u b4 but kris don ask u. D tin add well well so wetin hapun?
Terry sebi na ur handwork abi no be u dey go down down down Posted: at 17-01-2011 09:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-01-2011 09:51 AM (14 years ago) (m) abeg oo my hand dey clean oo,i carry hot water,klin and jik wash my hand oo i no sabi wetin u dey yarn oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-01-2011 09:51 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
haaaaaaaaaaaa terrrrryyyyyyyyyyy u don dey deny abi notin doeth thou at all Posted: at 17-01-2011 10:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheheheeee... Posted: at 17-01-2011 10:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 17-01-2011 11:07 AM (14 years ago) (m) nna d tin tire me oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-01-2011 11:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
enoeno at 17-01-2011 11:28 AM (14 years ago) (f) Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
abegii...  that one na 2010 talk you dey bust out so. wait oo florish, wetin you do to your backside? the tin don develop small oo...  hei krist cee wetin u go see na wa oooo Posted: at 17-01-2011 11:28 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
enoeno at 17-01-2011 11:38 AM (14 years ago) (f) u go fear na
bros u ugly ooo...sorry but na true...  this one na correct chako black beauty i dov u JA RE Posted: at 17-01-2011 11:38 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
abegii...  that one na 2010 talk you dey bust out so. wait oo florish, wetin you do to your backside? the tin don develop small oo...  hei krist cee wetin u go see na wa oooo  see wetin i go see... you get one to show me? Posted: at 17-01-2011 12:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
jaolab at 17-01-2011 12:14 PM (14 years ago) (m) u try kudos funnnyyy Posted: at 17-01-2011 12:14 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
enoeno at 17-01-2011 12:20 PM (14 years ago) (f) Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
abegii...  that one na 2010 talk you dey bust out so. wait oo florish, wetin you do to your backside? the tin don develop small oo...  hei krist cee wetin u go see na wa oooo  see wetin i go see... you get one to show me?  well i have a lot of them if u don't mind........................... Posted: at 17-01-2011 12:20 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
abegii...  that one na 2010 talk you dey bust out so. wait oo florish, wetin you do to your backside? the tin don develop small oo...  hei krist cee wetin u go see na wa oooo  see wetin i go see... you get one to show me?  well i have a lot of them if u don't mind........................... huh..  as in plenty yansh?...  wey dem?. Posted: at 17-01-2011 12:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
do4sure at 17-01-2011 01:22 PM (14 years ago) (m) combination of Goodluck+Ebele+Azikiwe +Jonathan=winning Atiku+ Abubakar=lose Posted: at 17-01-2011 01:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kasiemobi at 19-01-2011 04:03 PM (14 years ago) (m) i no talk Posted: at 19-01-2011 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if u try talk i go seal ur mouth Posted: at 19-01-2011 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |