ATIKU'S CONVERSATION ON FONE WHILE COUNTING VOTES

Date: 14-01-2011 4:35 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
- at 14-01-2011 04:35 PM (13 years ago)
(f)
Atiku phone call while the votes where been counted? Dis na the phone conversation o and na ashiwaju he call ATIKU: O boy, you dey watch?BAT: I dey watch O! Wetin happen?ATIKU: Bobs, na strong thing O! This Niger-Delta militants get craze well well.BAT: You go contest am for court?Atiku: Abeg leave court jare. Una still dey sell form for ACN?BAT: Of course, but late form na double price.ATIKU: No wahala, we go block Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-01-2011 04:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- divineproject at 14-01-2011 04:47 PM (13 years ago)
(f)
LOL.....IN YOUR DREAMS ABI?......

I KNOW DIS IS A JOKE.........NA SERIOUS THING UNA DEY USE DEY JOKE........

Posted: at 14-01-2011 04:47 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 14-01-2011 05:19 PM (13 years ago)
(m)
naijapals

Posted: at 14-01-2011 05:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- faco at 14-01-2011 05:59 PM (13 years ago)
(m)
i don laff my head off...more pls...
Posted: at 14-01-2011 05:59 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- chimeskan at 14-01-2011 06:14 PM (13 years ago)
(m)
KAI

Posted: at 14-01-2011 06:14 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kinkino at 14-01-2011 06:41 PM (13 years ago)
(f)
mmmmmmmmmmmmmmmmm
Posted: at 14-01-2011 06:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- janegeorge at 14-01-2011 11:02 PM (13 years ago)
(m)
E  dey fone him association *Gay*
Posted: at 14-01-2011 11:02 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- adams933 at 17-01-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: janegeorge on 14-01-2011 11:02 PM
E  dey fone him association *Gay*

NA YOU TALK AM OOO
Posted: at 17-01-2011 12:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ishola1000 at 18-11-2011 06:27 PM (12 years ago)
(m)
Ok
Posted: at 18-11-2011 06:27 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mallorca at 18-11-2011 06:29 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: janegeorge on 14-01-2011 11:02 PM
E  dey fone him association *Gay*
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 18-11-2011 06:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 18-11-2011 08:48 PM (12 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 18-11-2011 08:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- D-GodFather at 18-11-2011 08:57 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 14-01-2011 04:47 PM
LOL.....IN YOUR DREAMS ABI?......

I KNOW DIS IS A JOKE.........NA SERIOUS THING UNA DEY USE DEY JOKE........
Y people too dey fear? Wetin be seroius thing, u no no say, all work n no play make jack a doll boy.... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-11-2011 08:57 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Maxti at 2-12-2011 12:18 PM (12 years ago)
(m)
too short!
Posted: at 2-12-2011 12:18 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply