sixty.. The
but i swear if u see am face 2 face u go bow... he is handsome

the groom rada
Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 08:54 AM Quote from: sixtyhoneyy on 18-01-2011 11:40 PM congrat but the man wowo ooooooooooo sixty.. The but i swear if u see am face 2 face u go bow... he is handsome ![]() the groom rada Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hmmmmm Reply
| |||||
wetin happen na.. blessing.. na tru i talk oooooooo.. no be say i dey trip. Replybcos dis ya hmm mean sontin Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
lol, buh d guy too black na Reply
| |||||
hahahahahahaha. make BHl72 come hear am first....en no too black for physical like dat oooooooo.. Replyna so all en pics dey dey Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Sophie na who be that? ReplyI am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
na Bhl72 naaaaa Replydat guy wey dey scater english for hia Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 09:32 AM na Bhl72 naaaaa ALright.dat guy wey dey scater english for hia Wish him a happy married life!!!!!!!!!!! I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
This is serious oooooooo ReplySophie we dey wait ur own oooo
| |||||
Wishing them Best of Luck...... Reply
| |||||
no yawa.. la lolo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 09:25 AM hahahahahahaha. make BHl72 come hear am first....en no too black for physical like dat oooooooo.. i hear u na so all en pics dey dey
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 09:55 AM This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo You go wait till thy kingdom come, siddon there, dem no tell you sey she get baby abi.
| |||||
Quote from: olumbareal on 19-01-2011 10:30 AM Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 09:55 AM This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo You go wait till thy kingdom come, siddon there, dem no tell you sey she get baby abi. She is married oooo
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 09:25 AM hahahahahahaha. make BHl72 come hear am first....en no too black for physical like dat oooooooo.. na so all en pics dey dey sophie i thot ur the bride ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: olumbareal on 19-01-2011 10:30 AM Quote from: Peter_Ade on 19-01-2011 09:55 AM This is serious oooooooo Sophie we dey wait ur own oooo You go wait till thy kingdom come, siddon there, dem no tell you sey she get baby abi. OLUUUUUUUUUUUUUUUUUUUU Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: kebella on 19-01-2011 10:31 AM Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 09:25 AM hahahahahahaha. make BHl72 come hear am first....en no too black for physical like dat oooooooo.. na so all en pics dey dey sophie i thot ur the bride ![]() stop tauting oooooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Wishing them a happy married life! Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 10:47 AM Quote from: kebella on 19-01-2011 10:31 AM Quote from: sophiebaby on 19-01-2011 09:25 AM hahahahahahaha. make BHl72 come hear am first....en no too black for physical like dat oooooooo.. na so all en pics dey dey sophie i thot ur the bride ![]() stop tauting oooooooooo Sophiebaby, but you have not answer the question na.
| |||||
I WONDER BRO SOPHIE ANS D QUEST OR 4EVER REMAIN SILENCE Replymy name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)