Pointzero at 19-01-2011 07:28 PM (13 years ago) (m) POINT JUST MATCH THERE, HABA WHY YU DEY CALL NAM HERE, do i call names...................ewoo, i no remember ooh
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 19-01-2011 07:28 PM (13 years ago) (f) U no well! Na him make u no gree wear cloth? Harmattan no dey where u dey?
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bella100 at 19-01-2011 07:29 PM (13 years ago) (f) just watching and eating popcorn , make una carry go COUSIN HOW IS THE POPCORN N' COKE Its ok though you promised me pizza Posted: at 19-01-2011 07:29 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:32 PM (13 years ago) (m) U no well! Na him make u no gree wear cloth? Harmattan no dey where u dey?
i dey wear cloth wey the heater dey on?.......u wan kill me?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aaaaaaah! Point no play wt me o. U dey threaten me? Posted: at 19-01-2011 07:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:35 PM (13 years ago) (m) aaaaaaah! Point no play wt me o. U dey threaten me?
i no threaten u..................na warning?..............................................lolz
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 07:35 PM (13 years ago) (f) HERE WE RE COUSIN JUST MAKE UR CHOICE
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 07:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 19-01-2011 07:36 PM (13 years ago) (m) Michro, see mouth u dey happy say she call u sweetie abi
see ur head like bread wey dem chop one side. If I see u near my wife I go cut ur...
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 19-01-2011 07:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 07:36 PM (13 years ago) (f) POINT JUST MATCH THERE, HABA WHY YU DEY CALL NAM HERE, do i call names...................ewoo, i no remember ooh IMAGINE PJ IS MY NATIVE NAME
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 07:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Michro at 19-01-2011 07:38 PM (13 years ago) (m) point, u b michro?
i know say na mistake she make come type michro name instead of mine...........................lolz o lenu bi korinko. If I catch u near my wife ehn, I go finish u
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 19-01-2011 07:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:39 PM (13 years ago) (m) POINT JUST MATCH THERE, HABA WHY YU DEY CALL NAM HERE, do i call names...................ewoo, i no remember ooh IMAGINE PJ IS MY NATIVE NAME meaning PYJAMAS abi
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kb? Hmmmm Posted: at 19-01-2011 07:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:40 PM (13 years ago) (m) point, u b michro?
i know say na mistake she make come type michro name instead of mine...........................lolz o lenu bi korinko. If I catch u near my wife ehn, I go finish u u dey there dey claim woman.......................i don do the CofO....dey there na
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) (f) @Michro,u go cut him 'pennsylvania'
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 19-01-2011 07:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kb and point,e b lik say una dey use me play Posted: at 19-01-2011 07:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i fit tear person head here o Posted: at 19-01-2011 07:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:42 PM (13 years ago) (m) @Michro,u go cut him 'pennsylvania' n transfer it 2 ur philadelphia..........................lolz
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 19-01-2011 07:43 PM (13 years ago) (m) @Michro,u go cut him 'pennsylvania' n transfer it 2 ur philadelphia..........................lolz yeye boi
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 19-01-2011 07:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) (m) i fit tear person head here o
abeg tear only kebella head leave mine............................ok i no talk again......................lolz
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) (f) kb and point,e b lik say una dey use me play
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 19-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |