kasiemobi at 20-01-2011 03:37 PM (14 years ago) (m) person go fear post Posted: at 20-01-2011 03:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 20-01-2011 03:42 PM (14 years ago) (f) Hope no b my choir master who na use teeth stone? Anybody wey curse mudiaga go c my wahala o.. Posted: at 20-01-2011 03:42 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 03:54 PM (14 years ago) (m) wetin dey hapun 4 here self?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 03:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 04:10 PM (14 years ago) (m) nooo i no c anytin oo hw u dey?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 04:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
belogh at 20-01-2011 10:11 PM (14 years ago) (m) Terry you come read this joke, then that means the poster did not pray well......God save him from the others as for Terry, Poster it is too late......Next time try small you hear so. Posted: at 20-01-2011 10:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 21-01-2011 01:54 PM (14 years ago) (f) I just read your post again,this your sweet you say make i take i no trust am, i no take again oya take am back,shew am make i see.  cuz coolandrea your name dey cool but i sure la bad girl la be. am a gud cool girl 2 d call o** la Terry la try 2 make me bad hot girl but thank God u're here 2 stop him** Posted: at 21-01-2011 01:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babe abeg take am easy with the guy na him first time be this him no go do am again, abi u go do am again? talk na o i dey beg on ur behalf Posted: at 21-01-2011 02:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 10:49 AM (14 years ago) (m) pray say make Terry plus those others don't get chance to read this, if not, na woh for u .
we don come ooooo that guy need fried blow  for him belle
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 10:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 10:53 AM (14 years ago) (m) e b like say ur own addict neva do u nai make u dey post 1word 2x abi? U dey find +addict abi na *addict or na #addict? Bia Terry, take ur time o abi u wnt make i use my bm cos accident 4 ur yanch? E b like say u neva chew shit b4**
ur own worst u fit post three same posts at the same time u wan become naijapals addicted hero addicts?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 10:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 11:01 AM (14 years ago) (m) I just read your post again,this your sweet you say make i take i no trust am, i no take again oya take am back,shew am make i see.  cuz coolandrea your name dey cool but i sure la bad girl la be. u nko? la bad boi
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 11:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 11:04 AM (14 years ago) (m) wetin dey hapun 4 here self?
them dey post comments
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 11:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
coolandrea at 22-01-2011 11:37 AM (14 years ago) (f) Na u biko* Posted: at 22-01-2011 11:37 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xavexdo5 at 22-01-2011 12:57 PM (14 years ago) (m) ok una welldone ooo Posted: at 22-01-2011 12:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 05:33 PM (14 years ago) (m) Na u biko*
why u dey hail me?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 05:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 05:35 PM (14 years ago) (m) ok
una welldone ooo
ok my brother, how u dey? u just dey shine
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 05:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
coolandrea at 22-01-2011 07:49 PM (14 years ago) (f) U like 2 dey show urself** u wan bcm popular wit only 40post abi? On a more serious note, are u nt bad, commitin harvoc, nuisance and breaking and entering every f*** No make me vex emeeee abeg i don 4get ur native name* Posted: at 22-01-2011 07:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xavexdo5 at 22-01-2011 09:03 PM (14 years ago) (m) hehe! like u na bt tenx bros Posted: at 22-01-2011 09:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 22-01-2011 09:05 PM (14 years ago) (m) ok
una welldone ooo
ok my brother, how u dey? u just dey shine  hehe! like u na bt tenx bros Posted: at 22-01-2011 09:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@poster...you be latrine???
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 22-01-2011 09:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea you even no how many post i don make? i don talk am you na isoko police woman. make you dey follow me,you no go no when i go run.  [/quote bia.. emejuru tell coolandrea say u like her.....abeg...
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 22-01-2011 09:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |