A warri boy was asked by the teacher in the class one morning to spell plaintain!!!
He replied
'' if you fry am na DODO,
If you fry the unripe na CHIPS,
If you roast am na BOLI,
So he the ask the teacher wish one you want make i spell






Posted: at | |
A warri boy was asked by the teacher in the class one morning to spell plaintain!!! He replied '' if you fry am na DODO, If you fry the unripe na CHIPS, If you roast am na BOLI, So he the ask the teacher wish one you want make i spell ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
ancient and archaic joke Reply
| |||||
Tcheeeeeeeeeeeew. Silencer dis tin old na!!! C d way i take rush look am bcos sey i c warri boy... Reply
| |||||
as i see warri boy i think say the joke go thick. i no know say na water, water Reply![]() ![]()
| |||||
Na only sef??? Me i no justfir wait 2 read wen d page dey load. Infact he just spoil my day... i dey vex like dis sooo... Reply
| |||||
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WAFFI...he be new product wey u dey promote?
| |||||
i don tell you before say u neva mature reach. wait make you grow up. e remain small Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
make devil waind your mouth put for back. if she come your bunk you go fit handle am , i try? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WAFFI...he be new product wey u dey promote? see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers
| |||||
Quote from: silencer on 13-11-2008 10:32 AM Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WAFFI...he be new product wey u dey promote? see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers U still get mouth dey talk...?
| |||||
Onyi leave am... For warri dem talk say "anyhow anyhow Ogoro must jump"...LOL Reply
| |||||
Quote from: silencer on 13-11-2008 10:32 AM Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WAFFI...he be new product wey u dey promote? see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers
| |||||
silencer you grt 13 hacres of land for air space beside aba near warri and com give am waffi Reply
| |||||
yaAAWWNNN!!!! Reply
| |||||
Quote from: chuckee on 16-11-2008 01:25 AM yaAAWWNNN!!!! remember cover your mouth o. no swallow naijapals ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)