John and William.... (Page 3)

Date: 26-01-2011 4:24 pm (13 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 [3] 4 5
- Teeteeylaryor at 31-01-2011 04:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 05:26 PM
abeg, wey better people make i follow them talk jare Angry Angry Angry
i dey here jare Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 04:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 08:52 PM (13 years ago)
(m)
wetin this one say na him dey worry am? Angry Angry Angry

abeg better people where una dey Grin Grin

Posted: at 1-02-2011 08:52 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Teeteeylaryor at 2-02-2011 02:34 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  1-02-2011 08:52 PM
wetin this one say na him dey worry am? Angry Angry Angry

abeg better people where una dey Grin Grin
na me be this now Grin Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 02:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sydneyiyke at 2-02-2011 02:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 27-01-2011 02:39 AM
hehehe! dats good
nice one
fine boy i deh hail ooo
Posted: at 2-02-2011 02:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 2-02-2011 04:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sydneyiyke on  2-02-2011 02:58 PM
Quote from: xavexdo5 on 27-01-2011 02:39 AM
hehehe! dats good
nice one
fine boy i deh hail ooo
yeah! padi mi
kilo happen eenn?
Posted: at 2-02-2011 04:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uchechrs at 2-02-2011 04:31 PM (13 years ago)
(m)
THATS CUTE, NIGHT SCHOOLERS TAKE NOTE
Posted: at 2-02-2011 04:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 07:11 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 02:34 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-02-2011 08:52 PM
wetin this one say na him dey worry am? Angry Angry Angry

abeg better people where una dey Grin Grin
na me be this now Grin Grin Grin
Angry Angry
u know say u provoke me sometimes ago
and i decided not to quote u again, so that my anger no go rise
and now u don dey find me again
 Huh? Huh? Huh?
i no want wahala oooooo Smiley Smiley

Posted: at 3-02-2011 07:11 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-02-2011 07:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sydneyiyke on  2-02-2011 02:58 PM
Quote from: xavexdo5 on 27-01-2011 02:39 AM
hehehe! dats good
nice one
fine boy i deh hail ooo
Grin Grin Grin Grin
fine boy, no pimples Grin

Posted: at 3-02-2011 07:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Teeteeylaryor at 4-02-2011 06:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 07:11 AM
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 02:34 PM
Quote from: Skypon2002 on  1-02-2011 08:52 PM
wetin this one say na him dey worry am? Angry Angry Angry

abeg better people where una dey Grin Grin
na me be this now Grin Grin Grin
Angry Angry
u know say u provoke me sometimes ago
and i decided not to quote u again, so that my anger no go rise
and now u don dey find me again
 Huh? Huh? Huh?
i no want wahala oooooo Smiley Smiley
eyaaah.............am sorry ooo
never knew i provoked you..........unless you tell me how................so such won't happen again.....u can inbox me

Posted: at 4-02-2011 06:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 5-02-2011 01:40 AM (13 years ago)
(m)
there was a time u mis-quoted me and that got me annoyed
and i thought u knew about it
since then i decided not to quote u, so that u too will not mis-quote me again Smiley Smiley Smiley Smiley

nevertheless, i ve 4gotten about it Wink Grin Grin Grin
lets be pals again......... ok?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Grin

Posted: at 5-02-2011 01:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xavexdo5 at 5-02-2011 02:23 AM (13 years ago)
(m)
ok Cool
Posted: at 5-02-2011 02:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- soki4real at 5-02-2011 02:29 AM (13 years ago)
(m)
9ice
Posted: at 5-02-2011 02:29 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 08:31 AM (13 years ago)
(m)
na only 9ce u see to comment?
u for say dbang nah

Posted: at 7-02-2011 08:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 7-02-2011 09:27 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:40 AM
there was a time u mis-quoted me and that got me annoyed
and i thought u knew about it
since then i decided not to quote u, so that u too will not mis-quote me again Smiley Smiley Smiley Smiley

nevertheless, i ve 4gotten about it Wink Grin Grin Grin
lets be pals again......... ok?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Grin
shey na the work wey dem send you cum do be dat? abi this place resemble missionary school. Angry
Posted: at 7-02-2011 09:27 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 05:39 PM (13 years ago)
(m)
kris wetin i do u now? Angry Angry Angry

Posted: at 7-02-2011 05:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 7-02-2011 05:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 05:39 PM
kris wetin i do u now? Angry Angry Angry
no apologize to anybody you hear... Wink
Posted: at 7-02-2011 05:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Teeteeylaryor at 9-02-2011 11:03 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:40 AM
there was a time u mis-quoted me and that got me annoyed
and i thought u knew about it
since then i decided not to quote u, so that u too will not mis-quote me again Smiley Smiley Smiley Smiley

nevertheless, i ve 4gotten about it Wink Grin Grin Grin
lets be pals again......... ok?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Grin
okay..........never knew

@kristiantus wetin be your own now

Posted: at 9-02-2011 11:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 04:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  7-02-2011 05:46 PM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 05:39 PM
kris wetin i do u now? Angry Angry Angry
no apologize to anybody you hear... Wink

 Grin Grin Grin Grin
i heard u right

Posted: at 9-02-2011 04:34 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 9-02-2011 04:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on  9-02-2011 11:03 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-02-2011 01:40 AM
there was a time u mis-quoted me and that got me annoyed
and i thought u knew about it
since then i decided not to quote u, so that u too will not mis-quote me again Smiley Smiley Smiley Smiley

nevertheless, i ve 4gotten about it Wink Grin Grin Grin
lets be pals again......... ok?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Grin
okay..........never knew

@kristiantus wetin be your own now
make una no dey apologize to each other... Angry
e no make sense yabbing sum1 then you get to apologize later on... e no go make this place sweet again oo... Angry
Posted: at 9-02-2011 04:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 9-02-2011 04:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 04:34 PM
Quote from: Kristiantus on  7-02-2011 05:46 PM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 05:39 PM
kris wetin i do u now? Angry Angry Angry
no apologize to anybody you hear... Wink

 Grin Grin Grin Grin
i heard u right
goodd.. Grin
oya tell omo olopa say she dey mad.... tell am like that now... Angry
Posted: at 9-02-2011 04:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5