orezo at 18-11-2008 10:10 AM (16 years ago) (m) Come oh! Una just dey use my name dey sing since... Ah ah... @Jboy... I understand wetin u dey try talk...
@onyi... Why u carry my cigar smoke na... Bcos sey hangover dey worry me, na im make u feel say i no go fit satisfy sillyjoker... Well tell her make she come... If she no go run wit her head go her papa house...LOL Posted: at 18-11-2008 10:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 10:23 AM (16 years ago) (m) orezo no be so oh. VOKING NA SAND SAND ACTION NA BLOOD!!! Posted: at 18-11-2008 10:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 10:28 AM (16 years ago) (m) Rezi which one kon b dat one na... I dey talk reality... U dey talk anoda one... O.K... I hear u sha!!! But make amici... oops sorry sillyjoker still come i dey wait... Amici fit join am come sha...LOL Posted: at 18-11-2008 10:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 18-11-2008 10:55 AM (16 years ago) (m) onyinye wetin u mean now say orezo no fit.......... well acoording to the popular adage: SEEING IS BELIEVING Posted: at 18-11-2008 10:55 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyinye wetin u mean now say orezo no fit.......... well acoording to the popular adage: SEEING IS BELIEVING
U sef for this ur popular adage'SEEING IS BELIEVING' no be i don tell u make u....... say i wan SEE...?? Posted: at 18-11-2008 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 18-11-2008 12:17 PM (16 years ago) (m) u sure say if u see, u no go dey tempted to.............. Posted: at 18-11-2008 12:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jboy4shezo at 18-11-2008 12:18 PM (16 years ago) (m) u sure say if u see, u no go dey tempted to.............. Posted: at 18-11-2008 12:18 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
u sure say if u see, u no go dey tempted to..............
u rub am topjel?...ehheee? Posted: at 18-11-2008 01:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 03:47 PM (16 years ago) (m) Onyi wan spoil my market so dat na only she go know wetin dey... Posted: at 18-11-2008 03:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
See..your Mummy and Daddy don born you so keep it up...You're mouthed.. Posted: at 18-11-2008 07:09 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 07:22 PM (16 years ago) (m) @whatislove... Onyi don hear the two of una...LOL Posted: at 18-11-2008 07:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@whatislove... Onyi don hear the two of una...LOL
who tell u say na me them they refer to...?? Posted: at 19-11-2008 04:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 09:51 AM (16 years ago) (m) No be u be poster... Or... Posted: at 19-11-2008 09:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No be u be poster... Or...
No be u support make i postam?? abi u wan deny...?? Posted: at 20-11-2008 06:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
queenrukky at 26-09-2011 07:56 PM (13 years ago) (f) lolzzz....they deserve it Posted: at 26-09-2011 07:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
deguzman at 27-09-2011 08:28 AM (13 years ago) (m) Posted: at 27-09-2011 08:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 28-09-2011 09:10 AM (13 years ago) (m) lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 28-09-2011 09:10 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 28-09-2011 09:50 PM (13 years ago) (m) Reply |
terryworld at 29-09-2011 01:46 PM (13 years ago) (m) >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 29-09-2011 01:46 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 29-09-2011 02:24 PM (13 years ago) (f) only in naija Posted: at 29-09-2011 02:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |