olumbareal at 27-01-2011 12:51 PM (13 years ago) (m) wahala don start
I for like make you be referee! Abi how you see am? Posted: at 27-01-2011 12:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mtcheeeeewwwww.....Next plzzzzzzzzzzzzz
Baby no fex, just tell me wetin you wan make i do the guy, you hie? I wan make d poster disappear. Posted: at 27-01-2011 12:52 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tolukosimi at 27-01-2011 12:53 PM (13 years ago) (m) wahala don start
Wahala? he don tayyyyyy Posted: at 27-01-2011 12:53 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
missybarbie why u dey sigh?..... na true talk the guy dey talk na
abeg u fit explain d meaning of the poster talk for me he meant that all many 9ja babes are fcukaholicsMtchewwwwwwwww. Posted: at 27-01-2011 12:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
missybarbie why u dey sigh?..... na true talk the guy dey talk na
abeg u fit explain d meaning of the poster talk for me he meant that all many 9ja babes are fcukaholics Mr Blink Blink you wan make dem crucify you? I don comot for here with speed and alacrity.lol No mind the guy jo.....e no well Posted: at 27-01-2011 12:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tolukosimi at 27-01-2011 12:56 PM (13 years ago) (m) Mtcheeeeewwwww.....Next plzzzzzzzzzzzzz
Baby no fex, just tell me wetin you wan make i do the guy, you hie? I wan make d poster disappear. OFF I GO >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 27-01-2011 12:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
wahala don start
Wella Posted: at 27-01-2011 12:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Mtcheeeeewwwww.....Next plzzzzzzzzzzzzz
Baby no fex, just tell me wetin you wan make i do the guy, you hie? I wan make d poster disappear. Okay greet ya people for me oooo OFF I GO >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 27-01-2011 12:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Mtcheeeeewwwww.....Next plzzzzzzzzzzzzz
Baby no fex, just tell me wetin you wan make i do the guy, you hie? I wan make d poster disappear. Okay greet ya people for me ooooOFF I GO >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 27-01-2011 12:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 27-01-2011 12:59 PM (13 years ago) (m) hmm another word war want to start here.no comment.com Posted: at 27-01-2011 12:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tolukosimi at 27-01-2011 01:00 PM (13 years ago) (m) Mtcheeeeewwwww.....Next plzzzzzzzzzzzzz
Baby no fex, just tell me wetin you wan make i do the guy, you hie? I wan make d poster disappear. Okay greet ya people for me ooooOFF I GO >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> I mean for LUNCH... hahahahahahahahaha and before I go, hope say u don see this thread before ko? 18+ oh //www.gistmania.com/talk/topic,53239.0-.html Posted: at 27-01-2011 01:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
wahala don start
I for like make you be referee! Abi how you see am? u wan put me in d middle of dis abi?? na so u hate me Posted: at 27-01-2011 01:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mtcheeeeewwwww.....Next plzzzzzzzzzzzzz
Baby no fex, just tell me wetin you wan make i do the guy, you hie? I wan make d poster disappear. Okay greet ya people for me ooooOFF I GO >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> I mean for LUNCH... hahahahahahahahaha and before I go, hope say u don see this thread before ko? 18+ oh //www.gistmania.com/talk/topic,53239.0-.htmlSo? Posted: at 27-01-2011 01:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 01:30 PM (13 years ago) (m) peeped
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 01:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xena15 at 27-01-2011 04:21 PM (13 years ago) (f) Gosh! Wrong place!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 27-01-2011 04:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
What makes you ask such a question??? Posted: at 27-01-2011 07:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i wonda Posted: at 27-01-2011 07:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SNYPER at 27-01-2011 08:33 PM (13 years ago) (m) gay's floor again? Posted: at 27-01-2011 08:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
useless man Posted: at 27-01-2011 08:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 27-01-2011 08:45 PM (13 years ago) (m)
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 27-01-2011 08:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |