short n funny (Page 2)

Date: 28-01-2011 8:59 pm (14 years ago) | Author: Enioluwa Ogunwoolu
1 [2]
- BabangidaTukur at 30-01-2011 11:26 PM (14 years ago)
(m)
student was right indeed
Posted: at 30-01-2011 11:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- just2sexy at 30-01-2011 11:38 PM (14 years ago)
(m)
u try girl

Posted: at 30-01-2011 11:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 31-01-2011 01:59 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:46 PM
xavesdo5 ur face dey cause network failure ooooo Grin Grin
u wey be say anywhere wey ur face appear nepa de take light, animals de faint, schools de go on vacation (especially nursery schools).shey u know say na tomorow u de do ur surgery abi.
dem don show u 4 n.t.a already incase u wan run.
police go just catch u go drop 4 d hospital.
WITH THAT UR FACE WEY DE CAUSE HARVOC Tongue
Posted: at 31-01-2011 01:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 31-01-2011 02:32 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-01-2011 03:38 PM
Quote from: xavexdo5 on 30-01-2011 12:30 AM
ok


oboy for face don cause net work probrom oooooooo
i no see river again not even skypon,
my man no give net work .you correct man.

come!u dis orlu man
u want make i throw u from five storey builing?
or make i use bottle barb ur bear bear?

choose one NOW! Angry
Posted: at 31-01-2011 02:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 01:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-01-2011 03:28 PM
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:46 PM
xavesdo5 ur face dey cause network failure ooooo Grin Grin


na true,i dey see him face before but i dey fear to talk,
that face can cause more than network failure e fit cause heart failure too.
why u dey fear to talk?

na so u fear the face reach? Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 01:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 01:05 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 30-01-2011 03:38 PM
Quote from: xavexdo5 on 30-01-2011 12:30 AM
ok


oboy for face don cause net work probrom oooooooo
i no see river again not even skypon,
my man no give net work .you correct man.


ur own small nah
him face dey make my system go off and on repeatedly each time i log on to 9japals Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 01:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 01:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 31-01-2011 01:59 AM
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 02:46 PM
xavesdo5 ur face dey cause network failure ooooo Grin Grin
u wey be say anywhere wey ur face appear nepa de take light, animals de faint, schools de go on vacation (especially nursery schools).shey u know say na tomorow u de do ur surgery abi.
dem don show u 4 n.t.a already incase u wan run.
police go just catch u go drop 4 d hospital.
WITH THAT UR FACE WEY DE CAUSE HARVOC Tongue


yeaaaa
i don be fine boy now!
u no see say i don change my face? Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 01:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 01:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 31-01-2011 02:32 AM
Quote from: emejuru on 30-01-2011 03:38 PM
Quote from: xavexdo5 on 30-01-2011 12:30 AM
ok


oboy for face don cause net work probrom oooooooo
i no see river again not even skypon,
my man no give net work .you correct man.

come!u dis orlu man
u want make i throw u from five storey builing?
or make i use bottle barb ur bear bear?

choose one NOW! Angry

pour candle water for him nose Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 01:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions