princedafe at 3-02-2011 07:46 PM (14 years ago) (m) Bla Bla bla Posted: at 3-02-2011 07:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abeg make una no post dis ruggedman n 9ce issue here again ooh...............the thing don tire me
abi oooo...me too Posted: at 4-02-2011 02:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I think the way both of them handled the whole was just immature. They should move on. I think they are doing so.
gbam! Posted: at 4-02-2011 02:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ruggedman ur music don finish face bussines 4 now.... I hope say u play mode album(the paradigm shift) track 22 death blow? Lol after mode 9 don beat u finish! Is time 4 nice 2 beat u....fake boy u b GOD? Bird man
Seriouzzzzly ....do you have to post this 10 times? Posted: at 4-02-2011 02:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
was i here
No. Posted: at 4-02-2011 02:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
NA DEM SABI WETIN CONCERN AGBERO WITH OVER LOAD.ABEG EEEEEEEE Posted: at 12-02-2011 07:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bali4real at 12-02-2011 07:43 PM (14 years ago) (m) ok ohh Posted: at 12-02-2011 07:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okwas at 13-02-2011 05:07 AM (14 years ago) (m) i no fit talk just dey pass Posted: at 13-02-2011 05:07 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adebeijing at 13-02-2011 05:44 AM (14 years ago) (m) rugged if no be say u be chelsea fan l for say you be fool or even foolish wetin be your own and where your albulm dey sale mumu from what you hear no say you see and 9ice you self i go flog you oloshi Posted: at 13-02-2011 05:44 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 13-02-2011 10:00 AM (14 years ago) (m) rugged if no be say u be chelsea fan l for say you be fool or even foolish wetin be your own and where your albulm dey sale mumu from what you hear no say you see and 9ice you self i go flog you oloshi  SO BOTH OF THEM NA FUFU ABI LOL Posted: at 13-02-2011 10:00 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blackass at 13-02-2011 12:08 PM (14 years ago) (f) I think the way both of them handled the whole was just immature. They should move on. I think they are doing so.
gbam! CORRECT,na true talk me dis....move jareeeeee...and live talk for who get am Posted: at 13-02-2011 12:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ABEG MAKE UNA GO SETTLE UNA DIFFERENCES Posted: at 13-02-2011 05:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Just Peeping sha Posted: at 14-02-2011 09:20 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
na wa , so na him ex gurl u dey phyuk b4, pple kon tynk say na tony payne, but bros den say u too lyk woman.. Posted: at 18-02-2011 09:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pholake at 18-02-2011 09:57 AM (14 years ago) (f) Nonsense! Posted: at 18-02-2011 09:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
opesoyemi at 18-02-2011 10:20 AM (14 years ago) (m) ona two b oloshi stil figtin @ ur age Posted: at 18-02-2011 10:20 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 19-02-2011 04:49 PM (14 years ago) (m) FIGHT NO GET AGE..YOU CAN FIGHT AT ANY AGE Posted: at 19-02-2011 04:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Why do some people like escalating some frivolous issues for GOD sake ? The two gents involved in the clash have move on with their individual life, so why the beef & ill comments ? Abeg grow up & stop thos childish thinking.. Posted: at 21-02-2011 05:57 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
estilizo at 22-02-2011 01:24 AM (14 years ago) (f) the sentence "am very sorry,pls forgive me" do alot of amendments but we are often too proud to use it.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 22-02-2011 01:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |