valleydust at 30-01-2011 03:35 PM (13 years ago) (m) well..... Posted: at 30-01-2011 03:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 30-01-2011 03:37 PM (13 years ago) (m) hmm
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 30-01-2011 03:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 30-01-2011 03:39 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am are u saying that sm1 has not bought a gift 4 u without dating u?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 30-01-2011 03:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 30-01-2011 03:40 PM (13 years ago) (f) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am are u saying that sm1 has not bought a gift 4 u without dating u? help me ask her
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 30-01-2011 03:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 30-01-2011 03:45 PM (13 years ago) (m) i don ask am na she come run comot
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 30-01-2011 03:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 30-01-2011 03:47 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am good question
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 30-01-2011 03:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 30-01-2011 03:48 PM (13 years ago) (f) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am good question huh?...so yu mean you can't buy me a gift..because you haven't went of a date with me?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 30-01-2011 03:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
valleydust at 30-01-2011 03:50 PM (13 years ago) (m) Hopea which kind gift u dey expect knanu? Posted: at 30-01-2011 03:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 30-01-2011 03:52 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am good question wat is valentine if i may ask u DOC
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 30-01-2011 03:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am are u saying that sm1 has not bought a gift 4 u without dating u? my dear let me tell u somtin... if a man dat i no knw nottin abt, com buy me gift u tink say i go accept am??
CAPITAL NO! Posted: at 30-01-2011 04:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 30-01-2011 04:10 PM (13 years ago) (f) Hopea which kind gift u dey expect knanu?
na which kind gift dey your mind to give me?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 30-01-2011 04:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 30-01-2011 04:12 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am are u saying that sm1 has not bought a gift 4 u without dating u? my dear let me tell u somtin... if a man dat i no knw nottin abt, com buy me gift u tink say i go accept am??
CAPITAL NO! definitely sm1 u dnt know cant buy a gift 4 u..............but lets say a pal on NP sent u a gift on det day....n its obvious that u r not dating the pal...............will u return it
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 30-01-2011 04:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@poster if u go gree trade - by - batter i dey ready u fit begin use me for the screen saver Posted: at 30-01-2011 04:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 30-01-2011 04:16 PM (13 years ago) (f) @poster if u go gree trade - by - batter i dey ready u fit begin use me for the screen saver hahahhahah..e nor dey work that way....
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 30-01-2011 04:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@poster if u go gree trade - by - batter i dey ready u fit begin use me for the screen saver hahahhahah..e nor dey work that way.... if e nor work that way then no deal i pass Posted: at 30-01-2011 04:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am are u saying that sm1 has not bought a gift 4 u without dating u? my dear let me tell u somtin... if a man dat i no knw nottin abt, com buy me gift u tink say i go accept am??
CAPITAL NO! definitely sm1 u dnt know cant buy a gift 4 u..............but lets say a pal on NP sent u a gift on det day....n its obvious that u r not dating the pal...............will u return it well if he send me i go thank him and tell him i apreciate....dats it! But dat is a different story now, u dey talk of pal so he is my friend...then no problem....
But just from a random guy i saw a couple of times and he is afta me, then buyin me gift, no i no go accept am Posted: at 30-01-2011 04:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 30-01-2011 04:20 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am good question wat is valentine if i may ask u DOC are you serious with this question huh ???mehn. valentine is especially made for LOVERS;(sweethearts) although you can still send gift to your family members and friends.but strangers nope! is a no go area aight!!
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 30-01-2011 04:20 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 30-01-2011 04:22 PM (13 years ago) (f) @poster if u go gree trade - by - batter i dey ready u fit begin use me for the screen saver hahahhahah..e nor dey work that way.... if e nor work that way then no deal i pass okie..den
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 30-01-2011 04:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 30-01-2011 04:27 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am are u saying that sm1 has not bought a gift 4 u without dating u? my dear let me tell u somtin... if a man dat i no knw nottin abt, com buy me gift u tink say i go accept am??
CAPITAL NO! definitely sm1 u dnt know cant buy a gift 4 u..............but lets say a pal on NP sent u a gift on det day....n its obvious that u r not dating the pal...............will u return it well if he send me i go thank him and tell him i apreciate....dats it! But dat is a different story now, u dey talk of pal so he is my friend...then no problem....
But just from a random guy i saw a couple of times and he is afta me, then buyin me gift, no i no go accept ami said dat cos of the highlighted sentnce in red.Though i got u
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 30-01-2011 04:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 30-01-2011 04:30 PM (13 years ago) (m) i no undastand how men go buy gift for babe wey dem neva date ? how u do am good question wat is valentine if i may ask u DOC are you serious with this question huh ???mehn. valentine is especially made for LOVERS;(sweethearts) although you can still send gift to your family members and friends.but strangers nope! is a no go area aight!! ur answer to my question is wat the world now turn it to be..............but its meant 4 everybody....it simply means to show love to anybody...........not 4 lovers n family members alone...esp. d less previledged
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 30-01-2011 04:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |