na who dem catch b thief,dem plenty 4 govt make dem go catch dem too,naija go better dat time Posted: at 1-02-2011 08:36 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
TOCHI4LOVE at 1-02-2011 08:48 AM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 1-02-2011 09:18 AM (12 years ago) (m) Posted: at 1-02-2011 09:18 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I think the EFCC to fine any were he is Posted: at 1-02-2011 11:10 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
2slimshady at 1-02-2011 12:24 PM (12 years ago) (f) God don catch lucky again. Posted: at 1-02-2011 12:24 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
the guy don hammer una de here the cap about them.....make him enjoy na him turn be that .God bless edo state sail on man because if na them de same thing them go do and if EFCC get that opportunity them go carry pass you self na naija for you now guy you don forget?.....hahahahahahahah Posted: at 1-02-2011 01:30 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ovbereone at 1-02-2011 01:51 PM (12 years ago) (m) jawa don gas.........
EFCC PLS HANDLE THIS USELESS BOY THE WAY U HANDLE THIEFS B COS HE IS WORST THAN A THIEF.DIS MAN SETTLE DOWN KILL EDO STATE ,BUT UNA FIRST ARREST DIS IDIOT Y UNA LIVE AM ,EFCC ME STILL DEY BOW 4 UNA OOOO,THIS BOY NEED TO RUST IN JAIL ,C AM C E BIG BELLE IDIOT. Posted: at 1-02-2011 01:51 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ovbereone at 1-02-2011 01:54 PM (12 years ago) (m) jawa don gas.........
EFCC PLS HANDLE THIS USELESS BOY THE WAY U HANDLE THIEFS B COS HE IS WORST THAN A THIEF.DIS MAN SETTLE DOWN KILL EDO STATE ,BUT UNA FIRST ARREST DIS IDIOT Y UNA LIVE AM ,EFCC ME STILL DEY BOW 4 UNA OOOO,THIS BOY NEED TO RUST IN JAIL ,C AM C E BIG BELLE IDIOT. Posted: at 1-02-2011 01:54 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
maeva at 1-02-2011 02:13 PM (12 years ago) (f) Na today?a beg make these pple comot for road make i pas.dem finish the hole money for edo state account him and im papa,na na dem dey look for am after how many years STORYYYYYYYYYYY. Posted: at 1-02-2011 02:13 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nasztty at 1-02-2011 04:26 PM (12 years ago) (m) no mind EFCC, na d same people oooooooooooooooooooooooooohhhhhhhhhhhhh Posted: at 1-02-2011 04:26 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
mitaly002 at 1-02-2011 06:04 PM (12 years ago) (m) wanted by CCFE or wetin una call una self make una free matter! the time wey lucky dey take edo state money dey smoke drug una blind? una just dey make headline for no reason! person wey una go arrest na him go still excort una enter car lol naija!!!!!!!!!!!! Posted: at 1-02-2011 06:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 1-02-2011 11:07 PM (12 years ago) (m) edo pple take note, make una no allow him escape this time report him to efcc if any attempt of fying out of the nation Posted: at 1-02-2011 11:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femtab at 2-02-2011 03:01 PM (12 years ago) (m) our judiciary phyuk up wen dis man was in the efcc net upon all d money dis man embezzled court ask the man to pay =N=3m dats why d man go free wat is three million out of wat he steal Posted: at 2-02-2011 03:01 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 2-02-2011 04:44 PM (12 years ago) (m) ok Posted: at 2-02-2011 04:44 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
AizzyBaby at 4-02-2011 04:44 PM (12 years ago) (m) IBGINS...babaooo....hahaha....UR GIST ECHO LAST LAST.... Posted: at 4-02-2011 04:44 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
muyiwa123 at 5-02-2011 10:36 AM (12 years ago) (m) i hpoe he will not get away with this, this time
he will not go oooooo Posted: at 5-02-2011 10:36 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
tyomon at 5-02-2011 05:30 PM (12 years ago) (m) EFCC ,Should stop hallucinating you cannot fool all nigerians,how many conviction have you guys achieve so far?so i dont know the point you guys are trying to proof to the nigerian pple,We nigerians have learn to take life as we see,so stop coming up with cases you can never finish, you all are birds of the same feathers ,bunch of noise makers with 2face, who encourage looters behind the mirror. GO FOOL URSELF AND LEAVE US ALONE,today na lucky,tmrw na ibori,make una let us rest Posted: at 5-02-2011 05:30 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OLIV at 8-02-2011 02:04 AM (12 years ago) (m) DEY 4 KILL THIS MAN Posted: at 8-02-2011 02:04 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 8-02-2011 06:10 PM (12 years ago) (m) E FOR GOOD FOR am Posted: at 8-02-2011 06:10 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
xandar at 8-02-2011 07:56 PM (12 years ago) (m) mugu fall guy man wak na guy man na em bi Posted: at 8-02-2011 07:56 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |