Peter_Ade at 2-02-2011 04:27 PM (14 years ago) (m) WHY ON EARTH WILL SHE ACCEPT THIS OFFER, SHE MESS IT UP BIG TIME. MY QUALIFICATION SHOULD GET ME A JOB AND NOT MY VIRGINAL. U MAKE ME DOUBT U NOW... Quality honeypotls now get quality jobs nowadays. go tush up ur ...... wats up NA U DEY TALK THIS YE YE TALK. HMMMMM, I NO WAN SHOUT. no b yeye @ all, na reality oooooooo e dey happen wella, our former Aviation minister during "Monkey" tenure, wetin u tink sey she dey use? Posted: at 2-02-2011 04:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 2-02-2011 04:29 PM (14 years ago) (m) WHY ON EARTH WILL SHE ACCEPT THIS OFFER, SHE MESS IT UP BIG TIME. MY QUALIFICATION SHOULD GET ME A JOB AND NOT MY VIRGINAL.
U MAKE ME DOUBT U NOW... Quality honeypotls now get quality jobs nowadays. go tush up ur ...... wats up Peeeettteeeerrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr yesssssssssss pls call my name gently, abi u wan spoil my PC Posted: at 2-02-2011 04:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
WHY ON EARTH WILL SHE ACCEPT THIS OFFER, SHE MESS IT UP BIG TIME. MY QUALIFICATION SHOULD GET ME A JOB AND NOT MY VIRGINAL.
U MAKE ME DOUBT U NOW... Quality honeypotls now get quality jobs nowadays. go tush up ur ...... wats up Peeeettteeeerrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr yesssssssssss pls call my name gently, abi u wan spoil my PCAm just sorry for you...you hie? Posted: at 2-02-2011 04:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 2-02-2011 04:45 PM (14 years ago) (m) eeeehhhhhhhhhh ehhhhhhhhh if i catch u dis barb-babe, i go use u do barbeque na must 2 spoil mu blues with ur reggae??? Posted: at 2-02-2011 04:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 2-02-2011 05:01 PM (14 years ago) (m) aj where exactly are you heading to i want to come and help u with some of they load your carrying i feel very pity dont pity for him, even this load is small to compared with load his mate do carry na lol Posted: at 2-02-2011 05:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 2-02-2011 05:02 PM (14 years ago) (m) eeeehhhhhhhhhh ehhhhhhhhh if i catch u dis barb-babe, i go use u do barbeque na must 2 spoil mu blues with ur reggae???
hmmmmmmmm, o boi ur pics dey too urglyyyyyyyyyy Posted: at 2-02-2011 05:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 2-02-2011 05:08 PM (14 years ago) (m) eeeehhhhhhhhhh ehhhhhhhhh if i catch u dis barb-babe, i go use u do barbeque na must 2 spoil mu blues with ur reggae???
hmmmmmmmm, o boi ur pics dey too urglyyyyyyyyyy u no knw sey swit tins kills & bita tin heal  Posted: at 2-02-2011 05:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lady09 at 2-02-2011 05:13 PM (14 years ago) (f) Why will she agree to such tin in d first place she should jst learn her lesson dats all Posted: at 2-02-2011 05:13 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
interpo77 at 2-02-2011 05:33 PM (14 years ago) (m) Why will she agree to such tin in d first place she should jst learn her lesson dats all
i wonder why all guls here are or pretneding being surprised on this topic read it very well again, she was helpless,stayed in the house more than 1 yr, fustrated becuase of no work come on, who will pay her bills?' or do u want her to go nd live under the bridge?' Posted: at 2-02-2011 05:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 2-02-2011 05:35 PM (14 years ago) (m) eeeehhhhhhhhhh ehhhhhhhhh if i catch u dis barb-babe, i go use u do barbeque na must 2 spoil mu blues with ur reggae???
hmmmmmmmm, o boi ur pics dey too urglyyyyyyyyyy u no knw sey swit tins kills & bita tin heal   hia see how the sweet tin don the heal the babe nd oga na Posted: at 2-02-2011 05:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ezeebere at 2-02-2011 05:47 PM (14 years ago) (m) She got what she deserved. She has no self respect. The promiscuous manager should wait for his judgement, for messing up his office. His situation will be worst, because he has no fear of God. His own daughters are Nigerians too. Who knows tomorrow. Posted: at 2-02-2011 05:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 2-02-2011 10:05 PM (14 years ago) (m) reading Posted: at 2-02-2011 10:05 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Michro at 3-02-2011 09:56 AM (14 years ago) (m) Why will she agree to such tin in d first place she should jst learn her lesson dats all
We don hear
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 3-02-2011 09:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Michro at 3-02-2011 09:58 AM (14 years ago) (m) WHY ON EARTH WILL SHE ACCEPT THIS OFFER, SHE MESS IT UP BIG TIME. MY QUALIFICATION SHOULD GET ME A JOB AND NOT MY VIRGINAL.
U MAKE ME DOUBT U NOW... Quality honeypotls now get quality jobs nowadays. go tush up ur ...... wats up O boy na true talk o o o o o.
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 3-02-2011 09:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sorry Posted: at 3-02-2011 10:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Michro at 3-02-2011 10:08 AM (14 years ago) (m) sorry
Blings, whatz up?
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 3-02-2011 10:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Can i pass plzzzzz Posted: at 3-02-2011 10:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Michro at 3-02-2011 10:11 AM (14 years ago) (m) Can i pass plzzzzz
Ologbo, nibo len lo?
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 3-02-2011 10:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 3-02-2011 10:11 AM (14 years ago) (f) WHY ON EARTH WILL SHE ACCEPT THIS OFFER, SHE MESS IT UP BIG TIME. MY QUALIFICATION SHOULD GET ME A JOB AND NOT MY VIRGINAL.
U MAKE ME DOUBT U NOW... Quality honeypotls now get quality jobs nowadays. go tush up ur ...... wats up O boy na true talk o o o o o. WETIN TRUE FOR THIS TALK, IMAO. Posted: at 3-02-2011 10:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Michro at 3-02-2011 10:13 AM (14 years ago) (m) WHY ON EARTH WILL SHE ACCEPT THIS OFFER, SHE MESS IT UP BIG TIME. MY QUALIFICATION SHOULD GET ME A JOB AND NOT MY VIRGINAL.
U MAKE ME DOUBT U NOW... Quality honeypotls now get quality jobs nowadays. go tush up ur ...... wats up O boy na true talk o o o o o. WETIN TRUE FOR THIS TALK, IMAO. If u see wetin the so called useless managers dey do, u go know say na true talk.........
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 3-02-2011 10:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |